XO Profile Banner
XO Profile
XO

@XO_360_

Followers
820
Following
688
Media
287
Statuses
4,925

💔.....

Joined February 2024
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
Pinned Tweet
@XO_360_
XO
4 months
Elon don chop old account 😪 FB please 🙏
Tweet media one
0
10
22
@XO_360_
XO
4 months
I think @AsaAsika needs to advice @davido on making soul touching songs rather from vibe and dance songs everytime... dance music fades away easily but soul music are evergreen🌲. Only few people are happy in this world rn we need songs to relate with our emotions ❤🐐
70
29
309
@XO_360_
XO
23 days
30bg let's run this up! 🤦
Tweet media one
2
11
178
@XO_360_
XO
2 months
Forget sentiment who is more handsome? ❤🦦
Tweet media one
Tweet media two
12
17
73
@XO_360_
XO
3 months
@simnwankwo @Jenysen1 @Nigeriangod_ @aderogbaAbdull0 As you dey even follow your fellow man argue about skin care sef you be gay 😒
3
1
32
@XO_360_
XO
3 months
@Williexx18 The first frame is beautiful than your mom
2
1
26
@XO_360_
XO
1 month
Damn!! 189k posts ontop davido matter... that man is big abeg 😂😂
Tweet media one
2
1
23
@XO_360_
XO
2 months
This davido's outfit in kante video is 🔥🔥 We no dey wear singlet for here....
Tweet media one
3
3
23
@XO_360_
XO
2 months
We know them
Tweet media one
Tweet media two
@nuggetman1_
NuggetMan 👽
2 months
Some people are supposed to be kept in the zoo
Tweet media one
Tweet media two
19
14
34
3
6
19
@XO_360_
XO
2 months
Wizkid go wan use ice kee me.... burnaboy go dey explain who kee sobama for me Private jet ac, my life no go be the same again 😭😭 Davido!!! 😭❤🐐
1
5
18
@XO_360_
XO
1 month
@WilkinsonFavour @Davido133600 @uzoesom @Blessedayo7 @yobrxxzy @realestoss You no get steeze atall, see as all of una pack head together wear big chain for neck, una come be like upcoming y @hoo boys
0
0
0
@XO_360_
XO
3 months
FC don set wizkid up again 😭😭
@gre3t
Lõlu Ömo Vado🥷
3 months
MAVERICK VS WIZKID on Boomplay Maverick- 573.3m streams Wizkid- 386.7m streams Now sit down and watch generational artists Stans argue. Idiot.
Tweet media one
Tweet media two
48
39
200
4
2
16
@XO_360_
XO
3 months
@oluwadami001 Na only davido she sabi she no sabi who be wizkid or burnaboy
1
1
13
@XO_360_
XO
2 months
Imagine wizkid and davido are to start their music career in 2024 as an upcoming and davido drop ekuro and wizkid drop one song in from mlle who will be blow first???
@kodstrangeer
👑
2 months
Davido - Ekuro
55
1K
4K
1
2
12
@XO_360_
XO
27 days
Make wiz just rest walai, all the video davido drop dey surpass am
@phizzyworld
phizzy
27 days
Will you be there ?
Tweet media one
Tweet media two
2
7
23
3
2
13
@XO_360_
XO
1 month
@Thelukzy @rugaleyes @toyinbae @AFaheez7216 @evarista_igho @afrisagacity No be cu!t na dance group.... na wetin they dey use brainwash una be that if you don join finish na so so f!ght una go dey f!ght upandan all in the name of protecting yourself..... no be cu!t but hope say you see wetin they do that aro mate guy? Butcher am carry hin body go
1
0
12
@XO_360_
XO
27 days
Omo this guy dey really try for wizkid sha, just be say wizkid no rate am na hin dog and warrior hin be But make we no lie he dey try for wizkid 😢😢😑
@yobrxxzy
21 Nut Savage🏂
27 days
POV: You can only choose one track 🙂
Tweet media one
394
203
2K
4
5
12
@XO_360_
XO
24 days
Their faves are already doing what they criticized Davido for, The so-called mature guy wey no dey talk don dey misyarn since last three months The one wey no dey post giveaway don hire tj omori to video full clip of giveaway Now the narrative go change LOL!
Tweet media one
Tweet media two
1
4
11
@XO_360_
XO
3 months
Have you noticed why @asakemusik and @heisrema are the best after the big three? Because they stick to their music rather than chasing clout and idolizing artists like @rugerofficial and @BNXN ...... workings show no be cho cho cho. Prince of afrobeat ❤🐐🐐
Tweet media one
Tweet media two
1
3
11
@XO_360_
XO
3 months
The only thing wey dey this song writing thing be say burnaboy and wiz dey always use underground artists outside the country so e no go cast..... but Davido dey always try acknowledge Nigeria artists wey write for am but they will all come back for him at the end 😂😂
@ssomtto
somto
3 months
i wrote burna boy’s time flies featuring sauti sol kenyan singer - bensoul walai i get una time today🖤
20
114
254
2
3
11
@XO_360_
XO
1 month
@tosinmosi Na you davido buy camere for right? Oya send aza make i press money for you
3
1
9
@XO_360_
XO
3 months
. @DanielRegha likes davido but since elon musk monetize X he start to dey discredit him so he go get engagements..... safe to say davido feeds everyone on X 😂😂
@DanielRegha
Daniel Regha
3 years
Anytime Davido drops a song, haters say he either stole it or the song is wack; If Davido steals people's songs why haven't anyone sued him for copyright infringement or music plagiarism? Davido sang Jowo, if Victor AD is the owner of the song he can sue. Until then, haters FEM!
49
203
924
0
1
9
@XO_360_
XO
25 days
They dey face the same direction
@xquire147
LION 🦁 30BG CODS
25 days
Who sabi these 3 people? Lmao 🤣 all of them dey same fanbase 🦅 if you sabi anyone of them abeg help me tag them. And again them get one particular thing in common, guess what?
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
91
50
346
3
1
8
@XO_360_
XO
2 months
Davido's convoy Burnaboy's convoy
Tweet media one
Tweet media two
0
1
9
@XO_360_
XO
2 months
3 minutes on stage and he did this!! He is HIM! @davido 🐐❤
@BET
BET
1 year
. @davido brought us to 🇳🇬🇳🇬🇳🇬 with his performance! #BETAwards #CulturesBiggestNight
2K
13K
41K
0
1
9
@XO_360_
XO
1 month
Help me check "she tell me say" own abeg
@davidowarrior
davidowarrior
1 month
Davido at 4 million subs on YouTube 🔥🔥🔥📣
Tweet media one
0
25
178
2
1
7
@XO_360_
XO
2 months
He don unfollow burnaboy 😭💔💔
Tweet media one
@Thelukzy
Lukzy 😈
2 months
Bro, what???
Tweet media one
34
67
250
1
5
7
@XO_360_
XO
3 months
@JAYWONJUWONLO The problem is if they don't like someone they will believe any trash they hear just to bring that person down but they forgot that na God put am their no be them so they can't bring him down never!!
0
2
8
@XO_360_
XO
1 month
@strongbloggers Na flex be this for your eye abi??
1
0
7
@XO_360_
XO
2 months
Na big boys and mature people dey 30bg normal 😎
2
0
7
@XO_360_
XO
1 month
Na this year we recognize burnaboy as musician
@davido
Davido
6 years
JULY 7th 2018 !! 🔥🔥 WIRELESS 🇬🇧🔥🔥🔥 AAHHGG!! 🔊🔊🌞🌞🌍🌍🇳🇬😫🤯
394
2K
10K
0
1
6
@XO_360_
XO
1 month
Davido always trending everyday and you wonder how he gets more fans, more endorsement deals, more followers, more publicity? Lol... Man is everywhere!! 😂🐐❤
Tweet media one
Tweet media two
0
0
6
@XO_360_
XO
1 month
@rugaleyes @Thelukzy @toyinbae @AFaheez7216 @evarista_igho @afrisagacity Pesin wey dey craze.... no matter wetin happen it takes being ev!l to cut your fellow man head like that and take the body with you leaving the head for people and young ones to see
0
0
4
@XO_360_
XO
4 months
@Killerbean31 @AsaAsika @davido You see that alone ehnn omoo... if grammy was fair this year that alone deserves it and na him go collect am davido fit con collect the remaining two
1
2
7
@XO_360_
XO
3 months
Pesin don post that first slide before say only davido can recreate and he did!! 💪😂❤
@xquire0147
Lion🦁
3 months
Na them una oga for USA 🇺🇸 @davido wan dey follow compete now, we dey do hangar them dey do garage difference dey this thing. Make una still dey play
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
Tweet media four
47
100
672
1
0
7
@XO_360_
XO
3 months
Omo people really love @davido sha na this tweet i use confirm am 🥲❤❤🐐
@davido
Davido
4 years
I go leave this music for Una
19K
11K
82K
0
0
5
@XO_360_
XO
2 months
But wait oo i think say una say nobody fit insult una popsy.... so oladips don diss wizkid before 😭😂😂😂
0
2
5
@XO_360_
XO
1 month
@WilkinsonFavour @uzoesom So this thing now make sense for your eye? Una carry rubbish for neck no steeze atall 😂 Una be like Ogun state upcoming y @hoo boy wey chop idme con go lekki
0
0
0
@XO_360_
XO
3 months
@sh3yitoks @OneJoblessBoy When you start to dey use phone? Just talk say you no like davido simple. Everyone knows davido uses song writers because he is always acknowledging them so what do you expect him to do again? Make he buy private jet for them?? Before u be like fufu wey they stone for wall
Tweet media one
0
0
6
@XO_360_
XO
24 days
Your papa no go see this one o
Tweet media one
@Derahback
Big Derah 🇬🇧💜🍯🪁🦅
24 days
I think say na banter we dey do for here, which one is this again? Y’all have real hatred for these artist? Omo. Wild.
Tweet media one
46
162
839
3
0
7
@XO_360_
XO
3 months
@Ocdion2 Omoo ehn we dey always predict their moves normal.... they will do or say anything to bring down davido but man is solid 🔥
1
0
4
@XO_360_
XO
2 months
When nigga said this thing you all think he was being petty now can you all see!! Anyhow sha we stand strong!!💪❤
@davido
Davido
2 years
ME vs THE INDUSTRY !!! I LOVE IT !!
6K
9K
67K
0
0
6
@XO_360_
XO
26 days
You will never see wizkid give the guy his flowers that something davido can't do Gbachala una
@TheUpperEnt
T.U.E
27 days
✍🏾: Tay Iwar >Steady - Wizkid >True Love - Wizkid >System - Dave x Wizkid >Alone - Burna boy >Frames - Wizkid >Shooter - Chris Brown >Special Kinda - Tiwa Savage >Sleep - Adekunle Gold >Chasing Wind - Tim Lyre >Masta - Tim Lyre >Deep - Wizkid Happy Birthday Genius! 🎉🩷
Tweet media one
180
698
4K
1
0
6
@XO_360_
XO
3 months
@oluwadami001 Abeg wetin she talk this thing to long i no fit hear am finish
1
0
6
@XO_360_
XO
3 months
Burnaboy go think say @davido don forget am... pesin wey go still cook am baba never get hin time now
1
0
6
@XO_360_
XO
3 months
@AlbumTalksHQ Davido!! 😭😭❤❤❤
0
0
6
@XO_360_
XO
3 months
Na to go sell my account 2k use am chop remain all my mutuals na werey they no dey engage na only @OluwapelumiDan6 wey be FC dey always engage me ❤ You sef i follow you you no follow back i sha don comot my follow 😒
@Successful1o1
Perry🕸️
3 months
The way my mutuals dey engage my tweet this days dey fear me o😂 I go tweet rubbish, I go still dey see 200 likes Una wan sleep with me?
Tweet media one
9
20
198
2
0
6
@XO_360_
XO
1 month
If no be overhype and hard pr Fave >>>> Tems and Ayra star
Tweet media one
2
1
5
@XO_360_
XO
4 months
Thank God no one sees that typo 🤲😭😭🙊🙊
1
0
6
@XO_360_
XO
2 months
Na wetin @davido dey do wizkid FC and outsiders be this 😂😂😂😂
@ThebestFigen
The Best
2 months
😂😂
884
7K
71K
0
0
6
@XO_360_
XO
2 months
Flex my soul una.... this song right here >>>>>>> 🔥
@D_soft33
Soft
3 months
I wished this Davido ft dropped 😭🔥🐐
5
28
378
1
0
6
@XO_360_
XO
3 months
See as he dey talk maturely like a legend that he is @davido 🐐❤ You can only force the hate on him but he is clear... 💣💣💣💣
@Olamide0fficial
OLAMIDE 🌸💖
3 months
“The EP I dropped under Sony Music was a failure failure” - Davido
145
235
2K
0
2
5
@XO_360_
XO
3 months
I swear God go punish @BNXN All your hardwork in life will vanish for disrespecting davido!!
1
0
5
@XO_360_
XO
3 months
@Big7Record With bot streams?? Lmaoooo It even obvious say na bot 😂😂
2
1
5
@XO_360_
XO
3 months
@morrison_eze @Iyanya Normal @Iyanya loves davido genuinely he no dey part of those kids that snitch on davido for clout
1
0
5
@XO_360_
XO
2 months
Why you dey blur your toto?? E dey smell?
@Symply_Tacha
TACHA.ETH🔱🇳🇬🇬🇭
2 months
No don jazzy slander will be tolerated.
2K
685
11K
1
1
5
@XO_360_
XO
1 month
@Antiape1 Na small pikin wey no mature get this account because why you go dey this brutal all in the name of humor and bants?? God go sha reward you according to your ways ijn..... but before that your account go go before you leav this world 🤡
2
0
3
@XO_360_
XO
4 months
If na @burnaboy do this one he fit say he big pass Beyonce no be cho cho cho show workings burnaboy 🤡🤡💣
Tweet media one
@pprime23
p..😎
4 months
No be “advocate “ Na soundtrack sealed and stamp “E Dey enter una eyes ,close am”
16
54
180
0
2
5
@XO_360_
XO
3 months
My sugar mummy don deactivate her account how i go see food chop laidis 💔🤦 Ohh! ODG mom is there for me 😍
Tweet media one
2
0
5
@XO_360_
XO
3 months
This is what peace.... burna can never recreate
@davido
Davido
6 months
3K
11K
83K
0
0
5
@XO_360_
XO
4 months
This is my best davido song 🎵❤
Tweet media one
0
0
5
@XO_360_
XO
2 months
Davido dey give me joy walai!!! 😂😂😂
0
0
4
@XO_360_
XO
1 month
Hearing my idolo voice live is another level of happiness 😭😭😂😂😂❤
Tweet media one
1
0
5
@XO_360_
XO
3 months
All of una dey m @d ??!! Where una dey watch am!! 😭😭😭 #DavidoMSG
Tweet media one
2
0
5
@XO_360_
XO
2 months
I love this bromance within 30bg battle of hits.... FC can never relate!! They no dey hear your gbedu again 😂😂😂
@xprincealmani
Paul Ifiora
2 months
nd some mofos be like OBO promoted the wrong song smh Team Unavailable, we dey deliver always. If dem born Team Kante, mk i no see 1M+ views for video in less dan 24 hrs…smh
11
22
142
1
0
5
@XO_360_
XO
1 month
Davido co-write ✍
@prado4l
¢ēē
1 month
📈 #ChrisBrown ’s ‘Under The Influence’ music video has reached 300M YouTube views.
Tweet media one
1
34
454
0
2
5
@XO_360_
XO
2 months
Exactly! And that is why genre is actually not what makes a different or a hit just the content and the lyrics.... so we use anything we do in nigeria either na rnb, rap to promote afrobeat 😌 So no one is boxed under anything it all for the culture 💪❤
@dfw_timsam
Antibroke📌
2 months
@Olamide0fficial There is not one person actually doing afrobeat. Everybody has been fusing it with one genre or another be it pop, hiphop or rnb. Literally every single artiste.
0
0
3
0
2
5
@XO_360_
XO
2 months
All of them wants to be davido so bad werey wan dey snap hin crew like davido
@The30BG_General
B∆RØN🐦
2 months
This mugu enter PJ wey no be him own or him päpa own dey play " e be normal, normal" still come dey video everywhere untop🤣 who him wan deceive😭
49
9
111
0
1
4
@XO_360_
XO
3 months
Davido get show this night so the only jobless pesin you need to tag is @wizkidayo
@lishenkM
a_chess_hun ♟️
3 months
I think we can get @davido to head over there to show support! Everyone tag @davido in this post please! Tunde is about to make History.
416
759
5K
0
0
5
@XO_360_
XO
2 months
Jada p crys out as wizkid beats him up everyday..... before you worship a celeb look into thier personal life alot is happening 💔💔
Tweet media one
0
1
5
@XO_360_
XO
4 months
DAVIDO!! 🐐 - INDUSTRY MACHINE
0
0
4
@XO_360_
XO
3 months
I swear i no fit ever regret say stan davido in my life!! They can try to bring him down or stain him but what they only get is 5k likes and 100 comments nothing shake baba! STAND STRONG 💪❤
@Kellybonito_
𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 🦉
3 months
Davido was questioned about allegations regarding the April Fool's prank suggesting he was arrested for possessing hard drugs. This is what he had to say.
12
77
370
0
0
4
@XO_360_
XO
4 months
@Mercy17190090 @AsaAsika @davido Count them Let stop acting like we don't have ears.... we all know davido is more of a vibe guy that is not a problem but we need more of soul songs that will have more replay value and streams
7
0
4
@XO_360_
XO
3 months
@themajoraj This song no be childs hard asf 💣
Tweet media one
0
1
4
@XO_360_
XO
1 month
He knows the album will come out a success he don rush post link so his fans will say it his influence LOL... we know your game wrap it up bro
@wizkidayo
Wizkid
1 month
!! Superstar ❤️🦅
3K
10K
61K
0
1
4
@XO_360_
XO
2 months
Na for here i give up on all this poll thing i swear!! One love????!! Lmaoooo 😂😂😭😭😭
@4yobam1
Ayobami 𝕏
2 months
8.
1
25
36
1
1
4
@XO_360_
XO
2 months
@xquire0147 @Symply_Tacha Make i enter her small i wan see how many people she wan block 😂 She go later leave this twitter laslas
1
0
4
@XO_360_
XO
2 months
@Ocdion2 She just gave an harmless tweet why una dey move like this.... if you no like wetin she post you for just passby instead of calling her names all of us na 30bg na
0
0
0
@XO_360_
XO
23 days
30bg we get food to eat no dey follow all those pastor fanbase bant, enjoy good music!
Tweet media one
0
1
6
@XO_360_
XO
4 months
@honest30bgfan_ Na burnaboy all those your small small dragging fit dey frick davido no get your papa time normal
0
0
4
@XO_360_
XO
4 months
@0xYinka If you dey watch youtube with twyse and their squad na their i know say the guy na agba
0
0
4
@XO_360_
XO
3 months
@greeknigerian @Viikjsh It is people like you that will get angry about that thing i understand sha
0
0
4
@XO_360_
XO
1 month
Chris just dey dance like pesin wey they swear for 😂🔥
@UR_HIGHNES
HONOURIS
1 month
Davido won use Composure and steeze finish us for this HMMM video.. 🔥🔥
4
67
557
0
1
4
@XO_360_
XO
2 months
30bg shouldn't take this serious baba no go anywhere..... he is trying to make them feel they won, knows what he is doing he is smart!! 😂😂❤🐐
@davido
Davido
2 months
Yall niggas really want me out the game that bad ?? Oya after next album I no do again . So una fit get peace
9K
5K
44K
0
1
4
@XO_360_
XO
1 month
@WilkinsonFavour @ShenyengU Grow your account first before we can talk about how your parents fa!led on carrying their duties on you
2
0
3
@XO_360_
XO
4 months
🖤🖤💣
@DaVidoCharts
DaVidocharts
6 months
“UNAVAILABLE” is now eligible for Gold certification in Portugal 🇵🇹.
Tweet media one
53
358
1K
0
0
4
@XO_360_
XO
2 months
Davido via his ig showing where @wizkidayo shops
Tweet media one
0
1
4
@XO_360_
XO
2 months
@JAYWONJUWONLO The way their fans go dey gas them and make them feel like Jesus na wetin dey enter their brain 😂
0
0
4
@XO_360_
XO
3 months
Davido drop song you go see FC wey their fave don dey drop flop back to back since last year dey judge if the song sweet or not
Tweet media one
0
0
3
@XO_360_
XO
3 months
Funny part be say this werey wey dey always insult yoruba people na yoruba 😂😂😂😂
@TenmanNoble1
𝚃𝚎𝚗 𝙼𝚊𝚗🍷
3 months
4
13
46
1
1
4
@XO_360_
XO
26 days
FC sef no fit lie say this song no bang
Tweet media one
1
0
4
@XO_360_
XO
4 months
This is why artists like @heisrema will be 10x bigger than @BNXN in some years to come, bro always respect the OG's and focus on his music thing 🐐❤🙌
Tweet media one
Tweet media two
0
0
4
@XO_360_
XO
2 months
30bg we get food oo instead make una leave that wack remix alone focus on this new visual ❤
@morravey
Morravey
2 months
‘CONDO’ OFFICIAL VIDEO OUT NOW!! LINK ON MY BIO. 🧡🧡
40
317
1K
0
0
4
@XO_360_
XO
25 days
Make we no lie na Wiz rock am wella for this one... but wetin that first egbon dey do 😭😭😂😂💔
@Kellybonito_
𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 🦉
25 days
Who rocks the turtleneck better between — Davido, Wizkid and Burna Boy?
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
180
118
1K
0
1
4
@XO_360_
XO
3 months
At this stage nobody can bring davido down.... no be you put am up na God so tell me how you want to bring him down 😂😂❤
@davido
Davido
3 months
Only jah ❤️
784
2K
13K
0
0
4
@XO_360_
XO
1 month
This is the reason vee, mercy and every other bbn ex mate girls will forever be better and classy than this perfume girl
Tweet media one
0
0
4
@XO_360_
XO
4 months
@burnaboy This guy no mature atall 💔💔
0
0
2