Omo…E tall for some 30BG Wey Dey this app ooooo aje I follow u to follow back come turn WorldWarII……e no good ooo make we talk true even
@Davido
Wey all of us Stan self get good heart❤️……..where una come see una ogbaa abi FC jazz don Dey catch una ??? Make una wake up ooooo