This tweet just make me remember wizkid ,most time flow with ur fans nor be everything be maturity oh,na ur fans make u I know say dem go come for me always appreciate ur fans,abeg 30BG make we dey appreciate Davido and make we dey stream he song with our heart pls ✌️❤️