Leave my parents house una, this morning now I chop hot eba & ogbono before i comot, carried spaghetti and Turkey to go, came home inside this rain to bread, hot beans and tea??!
There’s definitely no peace of mind ooo but abeg Wetin I wan use peace of mind do where food dey?!!