@naijaconfra
Make dy just drop the brother drop any name way dy hear from the vn make everywhere cast 💔😭
If other colour they talk how ayes they do before thinking e go be like jealousy just imagine wetin people plan do who dy smoke and eat with dem just because fracas dy
@vivianz_49
@mackee_F
@theereal_one
It’s wrong and demonic , the man should have been taken care of with his dog instead the took the dog and left the man alone homeless
@Stylezensation
@naijaconfra
This one no even no how different frats behave
See if eiye men plan for him and suru dy alive no body or any kind thing way u be get right to hold da im broda for road or maybe Una don get personal one on one
Eieye no dy carry use people life play oh
@naijaconfra
See there face 🙄stinking men , rapist, unjust killers , arm robbers e get wetin no dy nbm ?
Why govt never declare them terrorist organisations!
@naijaconfra
This one touch mind oh
E go be say dy don dy warn dis suru guy to beware of does men buh he no go wan hear 😢💔
Now see !
Ur own blood way be there member no fi save you from dem
Godforbid say person go use im hand go join wetin u no go fi talk to your member
Make they hear
@peacekeeper419
@naijaconfra
Even your junior bro no get mouth to save u even as formal kpoi way him be if Dey wan plan do u something na just be why everybody ghat dy avoid dem
@BayoAriyo128416
@kaiten65
guy yourgenerations go suffer d consequences of dis your words , you no wetin e mean to discredit or insult business way most of your people eat from
I swr poverty no fi leave your life , you go find work tire you go go back to ekiti and go help your women with native business
@koffi_of_phc7
@Mizter_eric
@PopJollof
😂😂😂
God !!! You can never see taitibiji way dy reason straight , cuz of banter we don turn u to monster 😂, sha dy far from the real monsters way dy street make u no go end like nobody
@undecided444776
@guzu_p
How some guys take dy be dis kind things so ???
Bro because u are chasing bag make you no settle with decent person way no dy do Olosho?
@Manlikerayy
@SteveLovesAmmo
@JoeBiden
U no go comot mouth , you think say here na x for 🇳🇬 politics , this people practice democracy so they get rights way we dy look like crime for our Side bro