Frank Profile
Frank

@Uhuru147Lord

Followers
77
Following
131
Media
83
Statuses
3,092

147

Nigeria
Joined January 2024
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
@Grachibeauty @DanielRegha Him get higher chance of getting married than you with your bald head
10
0
42
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@PatrikoBayern @renoomokri na this kind pride the post dey talk about
2
0
43
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@RealDan217 @naijaconfra Baggers wey dey rob dey thief anyhow up and down you no talk about them o, na them still spoil frat by being the first frat to start initiating street touts, you no see that one o, mugu
3
0
26
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@LGillhespy85370 @naijaconfra 😂 🤣 you know how many people dey travel come Naija from abroad for the sole reason to be initiated and they leave immediately after? Ayes no dey use deceitful means, before I left Naija you know how many military men don come meet me say them wan join?
1
0
22
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@ceasarokoli @naijaconfra Peter Obi should start by calling his Aro mates in the east to order
4
0
13
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
@BrossOvie @naijaconfra Them just dey copy Ayes songs anyhow
2
0
14
@Uhuru147Lord
Frank
24 days
@HansonErere @ask_of_choice na person wey dey cry
1
0
16
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@naijaconfra This man, how you take get those names? your network dey go far o, those na solid men.
0
0
10
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@Biggestdan217 @naijaconfra na gen z syndrome na, our time na alchohol and igbo we dey smoke, this generation na hard drugs them dey take, person wey dey on drugs fit do the unthinkable anytime, that’s why sex tapes and other things dey leak anyhow
0
0
10
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@naijaconfra @ggggg8841151 I remember one frat wey them dey call Arobagger, dey begin dey reason say Arobagger no dey fall, to my greatest suprise o, Arobagger don fall o, I begin dey reason, wetin kill am o.
10
0
13
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@Nwafresh @DanielRegha Answer the question, wetin LP lawmakers don do differently
0
0
13
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
@endyy090 @NigeriaStories Your lord and personal savior Oseni Rufai praised Emiefele not long ago
1
1
13
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@adamzjigga @AdamsOmoboriowo @naijaconfra Nassarawa state is located in the middle belt and it’s North central, so technically it’s still north, una dey forget say frat start from school, na later e enter streets, and street frat is rampant in the south.
0
0
13
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@bolajifakeye @naijaconfra You’re not right here, na Vikings first carry frat enter streets in the early 90s, they did it because of oil and militancy, that was the advent of street wings like Icelanders, children wing like JVC and also female section like Viqueens
0
0
11
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@SheriffLagata @naijaconfra 😂 e be like say you get bad experience with them abi?
0
0
11
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@Biggestdan217 @naijaconfra I be solid and tested egede man, and I’m against bringing down this handle, the guy dey try, all the frats are complaining that he’s biased, that indicates he’s doing something right, I doubt the credibility of those screenshots though, it could be made up by anybody.
2
0
9
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
@BrossOvie @naijaconfra The reason is simply because Ayes are found everywhere, Vikings don’t have the strength to fight in the SW, likewise Eiye doesn’t have the strength and numbers to fight in the SE, SS and North, if Eiye had the coverage that Ayes have they’d do worse.
7
0
12
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
@DiUgorji38147 @naijaconfra BGs and education are like two parallel lines, PC literally means Pyrates Confraternity, and you’re boldly saying that they’re not a confraternity, 🤦‍♂️, na the 99% intelligency wey una dey cap about be that?
2
0
10
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@naijaconfra @PvibezSZN you come turn blind eye to this story o, Eiye do well to go kpai innocent guy abi, if to say na your nightmare ayes do am na you for don open that gutter dey spill rubbish, Ayes go still do you worse than them do wey make you dey see them as devils no worry.
1
0
10
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@Dubexi_Amazing @naijaconfra na your type go dey give frat men wrong intel about people, that’s why mistaken identity dey dey for hits, why you go think say Peruzzi na egede man, you don see am dey knack egede before, abi you don see am for any of their functions, why you no think say him na ju?
1
0
8
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@naijaconfra wetin carry that man to go do things with Aro, why him go associate with thief, no be everybody wey get ear dey hear sha, reject Aros at all cost, stay far away from them, don’t have any interaction with them.
2
0
10
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@SamsonJosiah6 @naijaconfra Eiye na Superman powers them get?
1
0
10
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@igbojew @U_Rochas If your headless mob have evidence that Tinubu has ever stolen funds or was a drug baron why didn’t they gather information and submit to the EFCC?
6
0
9
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
@Robinswift0148 @BrossOvie @naijaconfra Birds no fit war with Jurist sef for north, no cap, we all know say even Burkina Faso go finish birds for east, which kind Eiye dey peaceful, people wey dey echo HBK for small boy because of ice cream, na that one be peaceful?
0
0
7
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@peace_igho @RuthieofBuj1 You dey sell toto too?
2
0
9
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@Jaylove16th @naijaconfra Mumu, but if na BG go steal now una go talk say him run am for BGs abi, na Maphite mission him run
0
0
8
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
@emmiblonde @naijaconfra You’re demented, Ayes once sunk Metalina the Vikings ship in Awka in 2021, they beheaded 3 executioners at a spot and played ball with their heads, they still went to the burial of one Viki and shot almost 20 BGs there, let me not start with Enugu sagas.
4
0
8
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@ErikKinging @naijaconfra Mumu, make him stay before, abi them tell you say person wey hold gun bullet no dey penetrate am?
2
0
9
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@WilliamJer38713 @Mrbankstips Why you wan know him face?
0
0
9
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@PvibezSZN @naijaconfra You see post wey talk say Vikings dey shoot each other you no talk o, na ayes matter you dey chook you Boy Scout mouth, now tell me say Aye no be your major problem, 😂 🤣 Ayes don too enter you like virus, why you dey ignore other frats post? men too bam aswear 😂
3
0
9
@Uhuru147Lord
Frank
6 days
@ggggg8841151 @naijaconfra Burkina Faso get level pass Viki for Imo
2
0
9
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
@naijaconfra @DiUgorji38147 come fast, we need to know your position on this matter, wetin come dey happen to RBC wey no dey die?
1
0
7
@Uhuru147Lord
Frank
27 days
@naijaconectblog @Abelpter @instablog9ja sense dey chase you but you run pass am
1
0
8
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@oguams_chris @Lord_of_Nigeria @dammiedammie35 Mumu, na so Igbo people dey like claim others, Ochacho na Idoma from Benue.
1
0
8
@Uhuru147Lord
Frank
7 months
@naijaconfra Armed robbers association
3
0
8
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@naijaconfra na wa o, wetin happen to their supreme supreme alliance again, them no do collabo again? 😂 maybe them dey fight to win the most thieving and dirtiest frat, because these 2 groups no suppose to dey clash, na the same thing them be, one na Igbo version the other na Yoruba version.
3
0
8
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@stonecode44 @Robinswift0148 @naijaconfra Ayes don too put am for their body for that obodo since the last two weeks, no be all the news this platform dey report
0
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@Don1alex @MalcolmInfiniti Una don dey like Atiku back again?
3
0
7
@Uhuru147Lord
Frank
19 days
@naijaconfra But Vikings dey welcome both men and women and Children na, Eiye too, and their initiation is open, it’s done at day time, it can take place at any backyard or beer parlor corner.
3
1
7
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@Robinswift0148 @naijaconfra mumu, so all the Vikings wey ayes don kill for Jos you no see am? 😂 Ayes dey die but na Tingo dey cry 😂 yeye dey smell
0
0
7
@Uhuru147Lord
Frank
1 month
@Tune2vibez @naijaconfra That guy na BG, which sensible jew go dey hang with BGs when town no good?
2
0
7
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@ggggg8841151 @naijaconfra Okay una don leave ship enter train abi 😂
1
0
6
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@shuaibuabd86557 @naijaconfra 😂 🤣 people wey say stealing dey game na them get orientation abi, people wey say without blood their ship no go sail, na them dey peaceful? oga go siddon, Viki na the worse company to keep, them dey initiate small children turn them to thieves, still carry girls put for game.
2
0
6
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
@DEMAYOROFUYO @renoomokri You get bald head come mumu on top
2
0
6
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@_Nopkins @ainaorosun777 @TheSerahIbrahim I hear say Rufai dey look for wife, make him marry am nah 😂
0
0
6
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@nnekaubaka @Manlike_ED What food do yibos produce?
2
0
7
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@badlieutanant @instablog9ja If you talk this thing where I dey na Timberland footprints go become tattoo for your face
0
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@AdemolaBambe @Umehh_ @TheSerahIbrahim 😂 🤣 e better make them replace am with Ngige than that fraud, even Rochas better pass am
1
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@mythbuster9ja @Mannaman10 @naijaconfra na Vikings carry the thing enter streets by creating children and women versions in the form of JVC and Viqueens, they formed street wings in the form of Icelanders, Greenlanders and others.
0
0
6
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@naijaconfra So beautiful
0
0
6
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
@NsikakWilson3 @drpenking It’s a big lie, I’m from the north and I know about the Anangs, Efiks, Ibibios, Urhobos, Isokos, Kalabaris, Itsekiris etc Igbo people just dey deceive una up and down, come to the north and you’ll see the Igbos laughing at Akwa Ibom peoples’ accent, they call them lazy.
2
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
@UwadiaeP @naijaconfra I suprise too o, Eiye no fit leave motor park enter banking
0
0
6
@Uhuru147Lord
Frank
6 months
@DiUgorji38147 @naijaconfra You too like confra talk ehn, you dey always dey all the comment section of this handle
1
0
3
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
@SinlocThelastOG @emmiblonde @naijaconfra They’re rather focused on stealing, everybody knows that Vikings are full time thieves
2
0
6
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@staybroke5 @Alfred2500494 @naijaconfra If you like cry full GeePee tank, Alora and maphites no dey the same level, Alora na senior frat, Maphites dey Jurist and Burkina Faso league
4
0
6
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@Alfred2500494 @naijaconfra Smelling Aro make you fem, go find wetin you go fit steal for street where you belong
1
0
6
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@FrankEsser19 @naijaconfra one day you’ll be gainfully employed or you’ll end up at the sharp end of an 🪓, either ways when one happens you’ll take Ayes out of your filthy mouth.
2
0
6
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@AdamsOmoboriowo @naijaconfra they practice cultism in the middle belt more than the south west, ask me why and I’ll explain
3
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@Biggestdan217 @naijaconfra JVC dey draw map for SVC, all na Vikings
2
0
6
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@SamsonJosiah6 @naijaconfra na since last year o, them dey go half time come back, if them tire them go rest then if anyone do crayfish waka them go knack am, then him members go seek revenge and the cycle continues. Say no to frat killings
0
0
6
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@CFC_Slyy @blu_jewelz30695 @DanielRegha But Peter Obi gets his advice from mad men
2
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@AbiaIndigene00 @ChimaIkechukw18 😂 🤣 him attend the school wey PitObi build
3
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@NoLimitBigRey2 @naijaconfra na them dey loseguard pass
0
0
4
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@SamsonJosiah6 @naijaconfra @PlateauPoliceNG The aye that was dropped a few weeks ago was a retaliation for a Viking previously dropped, do your research.
1
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@Alfred2500494 @naijaconfra You claim Aro glory nah, because wetin concern you for the matter? Oh 😂 Ayes dey live rent free for your head then, either way e clear say men don put you or your frat for tight spot before, on a good day lion no dey care about rat nah, men no send M, why M come dey meddle?
0
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@Umehh_ @TheSerahIbrahim Then replace am with who?
7
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@valentine_umoh @naijaconfra Advise them to sink all their campus decks, just the way Pyrates did.
1
0
1
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@Ovoh_of_Lagos @naijaconfra Maphites senior Viki o
4
1
4
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@iamomobee @naijaconfra Na Shaibu be Aye, the present one na BG
2
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
Tweet media one
2
0
3
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@Robinswift0148 @naijaconfra Assistant zonal head na still number 2
0
0
3
@Uhuru147Lord
Frank
21 days
@xquire147 @Rotimi_01 Let the FC 🦅 breathe
1
1
5
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
1
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@lucky7839353668 @naijaconfra But why Eiye go dey price KK wey dey peaceful and responsible abeg
0
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@naijaconfra @ggggg8841151 like say Viki no qualify for this tournament o, na only steal them sabi steal them no sabi play ball.
2
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@preshmeely_ @PoojaMedia He coached Maldini, Nesta, Gattuso and Seedorf coached the 2 Ronaldos and Rivaldo as well, he also played with Maldini, Baresi, Gullit and Van Basten, the guy has seen it all.
1
0
3
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@naijaconfra @DiUgorji38147 check this out, the RBC realize say Egede na the way forward sotay him CC, him observe say na only men get style, he’s been reborn now, he was tired of being forced to be a thief.
1
1
5
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@cfc_tyrant @naijaconfra Ayes don dey kill injews since 1985 and na them still be the most successful black movement in the world, nowhere wey them no dey
1
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@ggggg8841151 @naijaconfra Them flog emeritus for that same rivers wey you dey talk, them even knack one big BG last year and up till now no reply, I get receipt.
4
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@naijaconfra You dey foolish, na BGs dey give you update, that guy wey them knack for that wine bar for ‘Tina’ na confirmed BG, you just dey collect one sided report from Vikings for that Jos matter, na them dey update you, do your findings right.
2
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@ogazkellz @naijaconfra The whole world know say that one na just talk na, them suppose get small bragging right nah, na our younger brothers o
0
0
4
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@Olaoluwagram @naijaconfra Anyhow e play sha na Ayes go still throw the last shot before the matter die.
1
0
4
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@ggggg8841151 @naijaconfra Na twitch and O’Trice dey give Vikings headache for Jos right from day 1, and Twitch na BG wey CC o, him see the light, and him get rbs
2
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
6 months
@Baresy10 @naijaconfra They didn’t get enough touts, conductors, vulcanizers and agberos to recruit that’s why.
3
1
3
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@HTML_7avage @naijaconfra every frat dey complain say him dey bias towards them, that means he’s doing something right.
1
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@ggggg8841151 @PrettyN78692817 @naijaconfra Vikings wey dey initiate for beer parlor again?
2
0
5
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@lucky7839353668 @naijaconfra Those KK na peaceful men, make una no dey price them, if una wan test una strength go price Ayes or BGs
0
0
4
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@naijaconfra Them no dey sleep?
0
0
4
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@jaycago01 @naijaconfra You no go too blame am for that one sha, because mainly na BGs dey give am updates about Jos matters, Ayes no send am like that, e get plenty knacking wey him no post, but na today own PV me, e happen this evening o, him no do him research him start dey post lies, Joiles na BG.
1
0
4
@Uhuru147Lord
Frank
4 months
@Eye_am_Lux @Naughty_Empres @Zeezolas @naijaconfra Obote na Aye wey orientation no gum, or Aye wey dey misbehave, dey steal and other social vices. But him still get level pass Ibaka sha
1
0
0
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
@FolarinAzeezOl1 @naijaconfra na elebe way be that, that na why God create Ayes to dey comport them.
0
0
4
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
2
0
3
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@Chief1284 @chiditweets042 @BenOsademe But her father is a yansh hawker nah, 😂 🤣 this one pain una gan, Harry dey sell yansh and na canker sores of the kpekus kill him mama, I dey imagine wetin the daughter go be. And as of you, I no need to insult you or your mama wey get teeth inside toto, if I do Harry i get you.
2
0
0
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@QMisan @naijaconfra na Ayes dey die and na you dey cry 😂
1
0
4
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@ggggg8841151 @naijaconfra O’Trice and Twitch alone go fit sink Avikola
1
0
4
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@TheJMB81 @Troll_Futballl do you want to set Wenger up for drags?
0
0
4
@Uhuru147Lord
Frank
5 months
@viktordymi @MentoObalum @SamsonJosiah6 @naijaconfra They get one jonsing orientation say na SOB (seniority on board) na that thing dey cause all these wahala for them.
0
0
4
@Uhuru147Lord
Frank
3 months
@ggggg8841151 @Ovoh_of_Lagos @naijaconfra na street ayes wey corner bam be your friends, the real egede men no dey interact with jufrats
1
0
3
@Uhuru147Lord
Frank
2 months
@playmaker_j @naijaconfra This one dey cap and do, why be say anywhere BGs see am them dey take cover?
2
0
4