I no sure if na all of them dey play teh-teh sha, some could be bike men that just need a space to lay their head and once it’s 6am they’re gone
Fun fact: Addicted gamblers get house wey dem dey go later for night o, they dey resume betting shop like office, come in the morning