OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️ Profile Banner
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️ Profile
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️

@oba_lucious

Followers
533
Following
896
Media
58
Statuses
7,669

Olamide Badoo 💙| FujiMusiclover🥂|K1 Osupa Pasuma Malaika STAN| FIREBOY❤️|Educationist| YBNL stan 💯 | Islam | Music lover | proudly OmoAwori of Lagos |

Joined December 2019
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
11 months
@bibzyCarter Na my papa suppose call me out coz I traumatized that man Beat me today no mean say I no go do am again tomorrow Abi Shey na the day wey he see me carry masquerade 😂😂😂😂😂 Alihamdulilahi sha… if my pikin carry my stubbornness na my papa go train am he get experience 😂
227
568
4K
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
11 months
@bibzyCarter Sharp… The man sabi him pikin even inside cloth.. shout my name Lekan.. I waka pass am but he still call me.. ile lapoti jokode😂😂
33
38
446
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@Tee_Classiquem1 @Postsubman Love Dey turn man to Mumu...years back I told my friend this stuff...but bro no believe me up till today me and my Nigga no Dey talk again and der 2 go soon marry...since den I ni dey interfere to anybody relationship again
4
3
148
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
@Tee_Classiquem1 Tribe has nothing to do with it… Seyi na their Gee and in as much as I want him out I knew they are going to pardon him that’s life Almost everybody will do the same
7
1
122
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@ThuggerVe @deoors Once debe always debe
0
0
58
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@dydx_ @VectorThaViper Islam is a religion of peace but some set of people are just fool with their Judgement...Allah is the most Merciful and Forgiving and my Quran never taught me to kill anyone or abuse infact Allah even told us not to fight anyone who abuse the creator 🤦‍♂️
14
6
52
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
0
0
55
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
@Wizarab10 First born daughter responsibilities reduce once she’s married but We first born son na till 6ft unless you want to do I don’t care
2
1
44
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@animolenikun Omolomo larin ero 😂
13
0
50
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@heynighty @MobilePunch Person wey never die never know the kind death wey go kill am
0
0
48
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
5 years
0
0
42
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@SnehQueenBee We Never choose date dey don Dey cry... Won ku ekun egbere ooo
0
1
40
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
11 months
@DominSteel @bibzyCarter Ogbere ooo Egbonmi
2
0
44
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@london_Akan Both home and away game naxo you loose Lesson Never carry your friend go your crush side 😂😂😂
2
0
32
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
0
0
34
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@AriyoSinga @__MankindPr Bro no use jumong compare Dae joyoung ooo I’ve seen all but no one come close have you seen conqueror
23
2
28
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@waxzyy_ Prince even do the Fem sign E shock me ooo
1
0
29
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
5 years
@wireless_lala @XycMusty Dey no go meet am ni coz guy no really get fan base no be twitter fan base oooo
5
0
24
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@jhova_4 The problem you have is with YBNL I guess coz if Fireboy was to be sign under Burna you won’t be here saying this...Man doesn’t need your validation though
0
2
23
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
11 months
@DominSteel @bibzyCarter Motidi change person bayi…kosiyenmo 😂😂
1
0
32
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@tjwhalay @Officially_Kriz The only reason you feel nastyC is better than Olamide is because of English abi but without not checking for lyrics quote 2 of his bars
3
0
27
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@SnehQueenBee Banke will say No more Tuale Tuala ni if he don vex e go say Mionijere ee and also Baraka na rotation slang Na him start Wa before him talk anything
0
0
26
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@Mbahdeyforyou When Adekunle fans were begging for vote then Hermès fans assume Hermès already had fans that will vote
0
1
26
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
@Mbahdeyforyou The comparison na forced Sha Coz the two of them no give fans chance..Love them both like that
1
0
31
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
@_theladymo The man wey Dey hawk this bread that year for our area go dey shout Valu bread for Value people 😂😂
0
0
28
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@Remmzor__ She no Dey really act the common Nollywood movie again so she no need them and still if she wan act she get her own caucus she will put in movie those that are loyal to her... not those Abebelube
0
0
29
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
5 years
@Yemihazan Una no like Olamide at all for this App...Everytime bringing that talk about if Dagrin was alive Olamide won’t be heat but Shey Una still remember say 2face neva die and Wizkid and Davido have make wave pass am...No body pave way for him only Coded tunes has the right
0
2
25
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
@Olamide0fficial Forget waranwaran this guy voice and the way he use his lyrics is unique one kind
1
2
28
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@hereforthisss What happen to his PR.. you see Olamide and Reminisce saying Ibile United to gba ijoba... but ask yourself when the likes of Psquare Phyno timaya were bubbling why didn’t dey pull their culture up...even phyno sign a Yoruba boy 😂..Use the energy and promote una pple na 😂
2
1
23
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@ChuksNoble4 @LisaMelz @UncleMohamz @shank_comics @Sonjoe_Kutuh @Mbahdeyforyou @Mister_Judah @volqx @_harrisonJNR @_VALKlNG Most of all this ladies start first...you start all this to impress and now you are tired...why will you even come over and be doing work like Alagbafo 🤦‍♂️
5
0
25
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
@Letter_to_Jack I think he’s very busy and also has a very low PR.. you people talking about beef you don’t know how those Men respect theirselves a lot.. Odun and Femi didn’t allow people’s comparison get into their brotherhood and Itele is one underground actor enjoying the friendship
1
1
22
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@SnehQueenBee Just like asking between your daddy or your uncle who will you choose 😂😂😂😂
1
0
20
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@Remmzor_YBNL Dey will be claiming MI and co but Dey no sabi the lyrics...most of dem sabi Ola lyrics pass Social study for school
1
0
18
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
11 months
0
0
23
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@lollypeezle Let Seyi also invite you also abi 😂
1
2
21
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
@Letter_to_Jack Anything that is not Muslim or Christian is evil to Nigerians and I still don’t know why If Christian/organize a prayer over night it’s cool But if it’s traditionalist then they assume someone will die or be affected
1
0
20
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@dinathebird Don’t ever compare any Kdrama village movie with Jumong again the series tht you can compare with jumong is Daejoyong Conqueror EmpressKi
4
0
17
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@sujl_us @Tee_Classiquem1 How you take know...What if your friend met her on her bad day nko...No one knows what happen sha
4
0
16
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@Ariketots_ Dey no fit satisfy una He drop LTG some were saying Shey Everything na about LOVE and he drop Apollo now you are saying another thing Apollo is about LIFE...Apollo is the album you listening to while going to work
1
0
16
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@Gistloversblog1 It seems it’s the lady circle that fed GL this gist but can’t we also confirm the gist from Him...He said dey have their couples fight but he said he never beat her but no one want to believe his own part of the story...But Kilokaniruawayi God will help the two parties
3
0
15
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
0
0
11
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@ayoola_sirm Rodney is good Gilmore na upcoming
1
0
12
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@Tee_Classiquem1 @Postsubman Yeah I thought I was doing him good but in that process I lost a good childhood friend of mine and I won’t be invited to my friend wedding abeg next time I go mute my mouth
1
0
15
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@enitodun If masterkraft want olds song he’s dead If he want new songs he’s forever dead If he want song Dey have not release he’s buried
2
2
12
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@Dlaurence13 @DanielRegha Normally you don’t listen to Olamide song before Kosiwerey but no die Tawalaka He never sign portable he only help his career
1
0
11
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@Remmzor__ Omo Afar for me abeg Baddo was on that godfather shii like problem child with kesh that year
1
0
16
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
5 years
@EzraelAni The disrespect Olamide got on this app is frustrating man has been consistent for all his years and as neva gone solo for once Drop hit every year....2018/2019 just favour Burna who else remember when burna was about to Retire
0
0
12
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@CazorlaHarbey Change is categorically almost everyone favorite..that track is 100
1
3
13
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
3 years
@WondieAFO The guy finish up..I had to go listen to his song ni ASAP but I no tey for der I go back to Peru 😂
1
0
9
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
@itzbasito Tribute wey turn hit track that year
0
0
12
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
@fikky_ybnl This Werey Dey like Dey anywhere wey dem Dey slander Olamide and Ybnl
0
0
14
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
@itsmariekent @Maleeeekaahh This ones are married ni Abi kileleyi… E be like say na Wife be sidechick for this matter
1
0
14
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@Yorubaness There’s Nkan nbe and Labe orun Guy any time I hear hmmmmmmmm Nkan nbe
4
0
14
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@enitodun Everything about him determination to success and Lowkey lifestyle he talks in parable and his song has help me with all my mood Much love for the king
0
3
13
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@mcfaaji @Tee_Classiquem1 No body sabi do am pass na grace of God...Ibrahim is versatile but can’t act comedy the way odun will do it Odun is versatile but can’t really act babalawo and that cry emotional movie ....Lateef is versatile but can’t can’t babalawo movie 100%
2
0
11
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
3 years
@Tee_Classiquem1 The one I adopt ni ooo coz na jeje the pikin Dey orphanage wey I go carry am...
1
0
12
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@theestephanie_ @Queen_Aeesha Try watch SongJoongKi movie first Vicenzo Descendant of the sun Space sweepers
2
0
12
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@RudeAbimbola @ZeekiHodl @SAMKLEF @YomY0m_ Are you telling me if A video did 1M for 24hrs so by 1month it should do 30M...haba na it’s a vídeo not Audio and not everyone go back to watch video again after they watch it once and not everyone be video type..Emaloopoloyinsha
2
0
12
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
5 years
@thepachinostory Yeah Nobody forget about him....but no be Dagrin right lyrics for Olamide and he never sample any Dagrin song and he still gives Dagrin he’s respect so make una give am respect also.....if he was not hardworking he will have fall behind with dem Ajasa and co
1
0
11
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
5 years
@THEBEAT999FM @olamide_YBNL Omo ologo Rich and famous Possible Melo melo Omo Anifowose Letter to Milli Shine Vots Prophecy Matter arising His verse on State of the nation See and many more
1
1
9
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@Quenty1 @TheDukeOfAbuja It’s not the religion it’s the people....My daddy is an Awori man and my mum is from Delta state My dad is an Alhaji and still my mum still a Christian up till today...nothing contradict we the children choose our religion No cap.......it’ the Person character not religion
2
1
10
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@CharlieFetty5 @_the_LAVENDER @the_Lawrenz That phrase actually comes from a joke
2
0
10
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@Tired_Nigga Eri werey Amuku meko Oponu Apoda Elete momorimomo
1
0
12
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@Wizarab10 I actually had this argument with a lecturer back then in poly How will you tell me Lagos is no man land because you can find all tribe there.. I’m Awori I actually ask him if I can claim his state also without not having any origin there..Lagos is somebody land Awa Omo Awori nko
0
1
12
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@lollypeezle Haaaa E go Dey Score who get ball.. he no suppose collect meat at all 😂😂😂
0
0
10
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
5 years
@Enitodun Leave dem na sheybi Davido sabi reply people why him no reply am....Don’t forget Olamide owns this Lagos
1
0
9
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
3 years
@jemmyajibola @hellotimmie Tell Ibrahim to act Comedy movie...
6
0
10
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
5 years
@OladimejiiY @olamide_YBNL See as goosebumps all over my body....See confident
1
2
11
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@IamRashman Na why I Dey also snub if anybody tell me Olamide no sabi coz I no say na the person no get sense to assimilate
0
0
10
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@ObadiahNeilson I hate going out and you see receiving call I can’t stand it Na why my phone dey always Dey DND
0
1
10
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@i_am_Tunmise @Czooba @AsiwajuLerry Abule was release around that July and Fem was release September....bro Get your fact right na
0
0
10
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
@mikeoriv The fact that people still jam to this track Ehn till
1
0
9
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@Wizarab10 We all have turn corruption to lifestyle but we won’t agree to it .. It’s start from writing Waec to gaining admission
0
0
8
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@Gistloversblog1 Omo e make me turn out well....Any time I go back to my hood and see my mate der I Dey always pray for my papa...No be only to flog...let them know why you floging dem
0
0
10
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@Letter_to_Jack Omo thank God I know more of my origin from my greatgrandfather and also my grandfather... Socialmedia Adekodere people for don lie for me Awori loleko and na politics make Oba of Lagos get that power as head of Obas it was formally the OSOLO
2
2
9
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
3 years
@VictorKonyefa @fireboydml @Madonna @SickickMusic Na when una wan talk rubbish dey go start with I’m a big kinikan fan...yenyenyen
1
0
7
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
3 years
Happy birthday @Olamideofficial Allah blessing and protection on you always
1
1
8
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
Logan Ti ode Tope Alabi
@Olamide0fficial
OLAMIDE 🌸💖
1 year
Recommend a soul lifting song.
61
11
180
0
4
11
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
9 months
@Updateboyx Dsquare went hard abeg Kabex is always fight unseen battle about best rap but Dsquare just dey freestyle with hard bars without competing but saying his here lowkey… Dsquare abeg
0
0
9
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
11 months
@Anu_official Have you enter Keke before… those ones sabi better one.. any type of genre if na Fuji Abi Afro Adura them get am
1
0
10
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@FamilyTips___ Afi bi Korea love movie... I love love..Barakalahu Fi
1
0
8
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@Junimill11 Bro I was der and Olamide gave some guys money so you don’t expect everybody to get the money and Olamide didn’t see the woman at all
1
0
9
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
@IamTommivill Odunlade abeg that one that will still make you laugh even when his life is turning apart… The way he does his mouth when he’s about to cry and his standing position
0
1
9
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@FaruqBashar Ébami ba boboyi konamo cooking yi jare
0
0
9
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
@Remmzor__ Abi na them make they stay safe coz right from time Bella stubborn and he no sabi filter word… but all the same make him stay safe
0
0
8
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@Tife_fabunmi I’ve seen him hangout with some of this celebrity and no be everytime we go Dey post people picture na....even if they post am E no fit catch our attention coz he never blow that time we go just pass
0
1
8
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
1 year
@Iampenlord @Alarafastilldey @RofiatTaiye @infee_tinuke @ArinolaInspires @InsideIlorin_NG @Ismi_faid @_ablaii @Atilolahafeezah @jst__Hhassy @Hellfawas He should tell her husband the truth and let him make a firm decision and let her be cool with the decision but she should not feel bad coz she didn’t cheat on her husband to be
0
0
5
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@Mbahdeyforyou No be by shutdown Shey the student will go home... to some student is couple weeks for them
2
0
8
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
3 years
0
0
9
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
5 years
@enitodun Enitonton When Olamide drop Eniduro that year I was reading for Senior Waec....I was born in ghetto wey I listen to 9ice and Osupa song very well....The moment I collect Olamide song to my Nokia 5200 I fell in love with dat dude till date and forever ❤️❤️
1
1
6
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@GeeSmallz12 @kusssman Then you don’t listen to Rap song...you are a fan of Afrobeats that just like catchy rap song so stick to it Gracias
3
0
6
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
3 years
@instablog9ja Before you bash Odun or use Chatta and lateef to compare him...Remember Chatta has been in the industry before Odun...and try and watch odun throwback movies then you will know man has pay his dues....Odun makes other tribes stick to Yoruba movie if you don’t know
0
0
7
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
@Olamide @fireboydml @fireboydml your attention is needed Wetin we do you
0
0
8
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
2 years
@fumzeeygold Wahala and Ishoro gbogboyin who will be great will eventually be great.. Wizkid came up when the likes of wande dbanj psquare was still balling.. and now fireboy rema ckay are doing wonders when the OGs are still more in game...if Dagrin was to be alive BabaMilli will still be💯
0
0
8
@oba_lucious
OmoAwori Omo Esulewu⚡️⚡️⚡️
4 years
0
0
9