1) Na jeje Palazzo dey, song wey don reach
#1
for Apple Music before, una say na IG post make am re-peak for
#1
2) Asake drop PBUY, una dey tell am to take screenshot, as per una go comot am
Oya, you don brag, back up your bragging,e no suppose hard or, "Influenza" no get data?