@Ishow_leck
This is the type of question we should avoid engaging. Because, this na one kain question wey dey very specific and e dey strange. E be like say na the kind of questions wey kidnappers go ask before dem go kidnap you, so dem go know which of your loved ones to call when dem don