@slimsuki_
"Person wey dey find the pity
Tell odogwu say we like to party"...
Lol omo burna fit die of depression oo
Before the matter get serious
Before the whole matter get dangerous
You need to make sure you mo say too much, cos if you say too much i fit to run up ooo...
@realsheddyking
@Reps__killa
Davido achieve all this himself
Burna boy achieve all this himself
Wizkid achieve all this by drake and Beyonce can never be my davido... All those award no dey him house ooo
Lol Wizkid get 2billion for spotify??? Wizkid sef go deny am
@akynkunmi1
@DonTeslim
He is the most streamed on YouTube, shazam... Guy nothing concern me with Davido not getting to UK or Canadian chart
Davido has gold in Canada, US, south Africa, Zealand oya do am if e easy
@Bobby_Freshest
@blaCCMajek
Davido don fade😂😂😂
Lol person wey Grammy just dey post anyhow don fade
. wetin wiz don achieve this year.. Better go stream smile videos. E never reach 100k oo
@thebabsguy
@babyhaterh
@_harrisonJNR
Even Mr eazi ft nicki minaj new song on Spotify still on 59k on Spotify but you are blind to see that they have not yet update it
@ThugLife_Back
Chris brown paid for davido video
No be everything be money.. Lilbaby Na David guy.. Den don record 2songs wey dem no release even before before got his recognition... For this year alone davido don cash out pass any naija musical for int'l collabo.. E no promote any
@MDee_01
@olazralph1
Guy you just prove to me that you don't know anything about Spotify l.. Jeez omo I go lecture you oo
Mr eazi song was out on Mr eazi page by 8pm. Lol boy wait till tomorrow now... Spotify works 12 to 24hrs different
@BennyBlaQ7G
Lool davido is not even in any shares of his father yet sef.. Davido is not yet collecting part of his father's money yet sef you dey compare am to burna boy Lol
Davido house in banana is over 700m
When davido went to abj for protest he bought a land of 80m naira