![天才一人 𓆃 Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1519716809351614467/c5dvQyuK_x96.jpg)
天才一人 𓆃
@Lordolisa4
Followers
94
Following
6K
Statuses
11K
Joined September 2015
@Saifthesage Na feminist, if you read the lecturer's narration, he said she alleged he was undressing her that's why she fought back and that's their standard playbook
0
0
0
RT @Anambra_girl: “I love you” ❌ “I don jam men for street but na for your cabal I mount. You too much!”
0
2K
0
@__LuQQQ Na their micro feminism. Coz the way she's tryna push it to sexual harassment you just know she's gulping all the garbage from twitter misandrists
0
0
0
@Morris_Monye Man I guess you're too old for twitter nau. Go back to fb where they're always serious
0
0
2
@Wizebaba @investor_jnr @DavidsonWhite01 Lol if na you you go do worst. Make your last daughter mate dey tell you "who is this one" Oga stop defending nonsense abeg
0
0
2
@OsemudiamenOG And it'll be fast and reliable oo... but MTN own network fit dey your parlour make e no dey ya room
0
0
0
@the_Lawrenz @paulbassi12 E don better for you naim you dey sell your dignity for crumbs... oga you follow us dey trenches joor
2
0
7
@SaharaReporters Lol from the map only the west is innocent, everyone else is corrupt af. Even China wey get death sentence for corruption dey fcking corrupt.... okay oo
0
0
0