paul the boss
@paulbassi12
Followers
45
Following
3K
Statuses
376
The_lawrenz no1 hater, any alabi slander I Dey there🤝🏾
Oyo, Nigeria
Joined June 2020
@deolar_zeal @Onlyonevision @the_Lawrenz Guyy I Dey boil and I speak for everyone when I say that it’s unfair tbh, them see us finish na why.guy and to adapt to this current prices of data omo your money gats long like madd 24k per month and that’s for people that don’t consume much data, what of others that buy daily
1
0
0
@deolar_zeal @Onlyonevision @the_Lawrenz Na the fools wey Dey defend am Dey baffle me guyy, this thing Dey obvious yet them wan close eye suck ekpon wey motara Dey manage
1
0
1
@deolar_zeal @Onlyonevision @the_Lawrenz Person wey no Dey Nigeria sef Dey talk about “why is the regulator holding them back” na God go punish am for me, and the pain and agony wey people go pass through became of this, may God double it for him
1
0
0
Unfortunately today marks the end of that era… kudos to my no1 most hated person @the_Lawrenz …his efforts are appreciated and commendable.. we will never forget and God will punish his and the other people that pushed for this
0
0
0
@deolar_zeal @Onlyonevision @the_Lawrenz There are two impossibilities, bringing dead back to life and motara having a child
1
0
0
@deolar_zeal @Lordolisa4 @the_Lawrenz See the bastard for here ..kai, this thing Dey boil me …God go punish am
1
0
1