Belgium🇧🇪😈 Eyan kunle poly
1 year
How many billionaires pikin succeed for music game? Dangote pikin no fit do music, Tony elumelu pikin no fit do music, even LAX wey em papa na billionaire no still blow, DAVIDO na only billionaire pikin wey dey give ona sleepless night for this music game, 001 over them all 🔥😂