@blacksherif_
@blacksherif_
u dey Abuja u no tell me🤨, ur biggest fan, ORG like me wey no dey spoil, wey dey turn like say na Timmy turner🤦🏽 u no try bro u sef sabi. On how I no get money reach Abuja Shey u fit enter owerri make we link up even if na loud make I buy u make we smoke up chill😌