Me and my bro
@hottie_d_banksz
sat down and booked this game..40k odds..you can edit to ur own very odd...it's a looong ticket to next month..remove the game you don't like🙏
25AD94
4ECD94
9E0E9D
1C151C3
C712C28
U don't have to play the full game..na 55k odds..do ur own edit..I know e get some clubs wen una dislike..remove am..play your own edit..and if you later chop am..abeg drop am for comment or tag me for the post..yes the game na long ticket..game no dey this period
Thank you all for the follow..I really appreciate..and thanks for believing in me☺️..I hope not to disappoint you guys..
Thank you boss
@Rainespanthera
Since morning..I dey google..sofascore..sportybet..na e make me never drop any code since..e get one game wen dey..will drop in the comment..check the games well and remove the club you don't like
Remember to stake low..the game consists of known football clubs..but na friendly match..so them fit go dey do rubbish..when season starts well..we go catch them
C619117
Me and my bro
@hottie_d_banksz
sat down and booked this game..40k odds..you can edit to ur own very odd...it's a looong ticket to next month..remove the game you don't like🙏
25AD94
4ECD94
9E0E9D
1C151C3
C712C28
U don't have to play the full game..na 55k odds..do ur own edit..I know e get some clubs wen una dislike..remove am..play your own edit..and if you later chop am..abeg drop am for comment or tag me for the post..yes the game na long ticket..game no dey this period
C712C28
U don't have to play the full game..na 55k odds..do ur own edit..I know e get some clubs wen una dislike..remove am..play your own edit..and if you later chop am..abeg drop am for comment or tag me for the post..yes the game na long ticket..game no dey this period
winners don't quit..I just need to improve myself more...and win for us..we really need that win..or maybe I should just avoid known clubs or just avoid big odds