@kayzywizzzy
But na one man dey outside dey break him back for this food, DSTV, school fees and other things for this kids? both of them are special and need public holiday, unless if you get useless papa o if you get papa like my own you go know say both deserve the public holiday
@_callmebekky
I be pure benin man and I see Yoruba as my brothers, we no see each other as enemy even from my village Uhen Town the next village dey speak Yoruba we be one we be brothers 🙌 Edo/yoruba no be enemies no allow dis kids for Twitter cos fight between us
@dounardbondo
@Nobsdaslushhkid
Yahoo boys paid people school fees.
Yahoo boys donates to the motherless babies..
Yahoo boys helped many online with diff kind of problems involving money.
Yahoo boys owns shops and employed people.
Yahoo boys patronizes those into buying/selling more.
@RllyNotPuiginho
@Uncle_Fruckus
So? What about other coaches that have beaten them with smaller teams in the EPL ? What’s so special Pep using a bigger team at that time to win them ?
@Roodie77
@NigeriaStories
All this children wey their mama carry belle for secondary school born una if una just smoke like this una go just dey talk rubbish 😂😂 all these 2002 children
@dounardbondo
@mattyone007
@Nobsdaslushhkid
Lol yahoo boys don't carry guns so they are not armed what have we done to the politicians NOTHING so leave them alone let karma end up with them don't judge them
@_just_Ray01
@koffi_of_phc7
@DanielRegha
Say your mama no know Ronaldo no generalize and even Market women dey use Ronaldo for banner for where them dey sell fish how many done use Beyoncé?
@DavidHundeyin
@WestAfricaWeek
I am never buying anything made by NASCO in my house ever again. I and my family will not be an indirect sponsor of terrorism.
@Bhenjy_cfr
@MrOdanz
Me and you never even talk that one na you wey believe say Seychelles 🇸🇨 economy better pass Nigeria 🇳🇬 x10 even dey say make I check google 😂😂 with boldness una go sha wan condemn Nigeria to the last
@offixialdjstikz
@yabaleftonline
All these dead DJ wey na only burial 🪦 them dey call una mtschewwww will you keep quite? When the girl dey talk since the gentleman no talk
@joloffpapi
@AbujaPlug1
@davido
You know nothing about education, if you do then allow your god to fight for himself, y’all are always fighting for you god 😂😂
@_callmebekky
My name is Ojo Seyi 😂, you guys should just ignore those set of Edo that doesn’t know anything allow us fight each other Edo/Yoruba one love
@Limitless198822
@simon_ekpa
I look like Yoruba to your papa wetin concern me with protest, this comment here sweet pass protest I done laugh tire for una comment
@mattyone007
@dounardbondo
@Nobsdaslushhkid
Did Jesus say we should Judge them am not i support in what they are doing but he no concern me and i no dey envy them make we leave them to their cross
@JustDirmax
@instablog9ja
Cho cho cho cho, go watch the video and hear wetin Kai Cenat talk, wetin even concern big boy Davido with that small boy Kai Cenat, na everything him dey involve and put mouth, big boy like Davido wey suppose dey show level