XENDER π±π·π±π·
@baggyman212
Followers
6K
Following
74K
Media
1K
Statuses
72K
@KadunaResident Hahahaha . Wike na something else. He should allow Gov Fubara to rule in peace. I have never seen such a greedy man b4 in my life.
7
19
297
@chiditweets042 Hahahaha πππ. Serves her right ππΏ. Next time make she mind her fucking biz. U want to context for an election and you dey support rubbish give Nigerians. Meaning she self na rubbish.
4
9
270
@Mbahdeyforyou No mind Edo people πππ. Just dey shout Edo no be Lagos since. Just imagine πππ§ . People just dey sell votes 4 10k cuz of hunger.
11
6
247
@chiditweets042 The Nigerian government wants people to come back to the country that they have destroyed. See wahala oooo πππ. Na by force to come live with Una for naija ni. When those people left,the country wasn't bad like dis π.
3
16
244
@chiditweets042 Her people dont have hope anymore in Nigeria,. She should come back to her state and give them hope. She cannot go to another man's country to give them hope while her state in Nigeria have lost hope.
1
4
214
@chiditweets042 Baba just dey use Nigeria money dey support him life π€£π€£π€£. No be him use how many billions take renovate hospital for aso rock abi e get another one wey I no no ni? . Make we just dey play for this country until we are serious to do something. .
5
9
211
@chiditweets042 We already know now. So it's this 3.5% of the Igbo migration to Lagos that want to take over their lands??? ππππ. Omo this Ronus are really sick cha ππ. The people that occupied Lagos are the .Oyo.Ogun .Ondo .Ekiti.Igbos no even follow self. And this are the people.
8
17
193
@ruffydfire E no go better for Edo if APC win oooo . That insecurity go finish Una. Aje π³π³π³π³.
36
6
178
@chiditweets042 So UK is their home from home but the Igbos cannot claim Lagos as their home π€π€π€. I just wonder how these people sometimes reason. They want to take over UK self π€£π€£π€£π€£.
6
3
158
@chiditweets042 Sadwest just dey vex say Igbos pass dem in all areas. History has been hidden from the Igbos for a long time. We all need to revisit our histories.
12
8
153
@Voiceofigbos Just look at how pretty they are even on a black and white pix. Omo Igbo babes too fine abeg π.
6
5
149
@chiditweets042 @abikedabiri Person wey just dey lie π€₯π€₯π€₯. She see say nobody sends am only her tribe people , she come use igbo man name for her story make we see say she dey work for both tribes. We know them π€£ππ€£ππ€£. We gather dey this app na.
0
6
141
@Mbahdeyforyou Governor wey promise them insecurity na him finally won. God go help us ooo ππ.
2
6
139
@Wizarab10 CHaiiii. Fear who no Fear this gender cha. Omo eh. I pity men that feel women love them. That gender no send your papa oooo ππ. Anyways e no concern me.
4
3
141
@Voiceofigbos That is what they are good at . Looking for help from everywhere. They can't stand on dia own.
3
3
128