@Tee_Classiquem1
Why should a married woman have a male Bestie in the first place
Na joblessness dey cause am
Just imagine waking up early to take the kids to sch, cook , go to work
Which time u go get for nonsense
Is it normal to be seeing dead people in your dreams?
Been seeing my parents back to back in my dreams
Last night we were in a naming ceremony
What is goin on?😔😔
Even Jacob no gree for angel (I will never let you go, unless you bless me)
So why you go gree eh tell me
Good morning
Happy Sunday
All those goin to church, Biko pray for me o
I’m back
School been wan kill me
So because I have been away, some people decided to unfollow
Anyways I’m here
Please follow, I follow back instantly ❤️❤️
Dreamt about my dad last night
Omo man’s looking fresh, I was just rubbing his stomach and head, felt like he was with me
Continue to Rest In Peace papa
Cheers to 2k followers
I love y’all with all my heart
ESP my mutuals and those that did s/o for me
You’re the best
Remember
I always follow back
Don’t forget to follow
I just dey market dey shout wow since
😭😭😂😂😂and I go still buy,
People wey dey stand on mandate just dey lament since
I just dey look them dey laugh
God Abeg oo😂😂😂
This guy on Snapchat matter don tire me Fr😂
Na different girls I just dey see wey him dey post..
And him go dey go show them same love and affection and the attention mad gan😂😂
Abi na my eyes dey pain me?, cos na different girls na😭😭😂
Menascum Fr
Incase you discovered you are not your baby’s baby
And you want to end it all cos you’re broken
I sell different kinds of rope,
I have the soft rope, strong rope,
And also you get to choose your preferred color
No carry my business go out edakun