@Aqualady6666
Basically its the way we are, i feel like they are more pressing matters than decorating the apartment and if you notice rooms like this are always neat.
@RealSabelo_ZA
The Originals
Blindspot
Sacrifice
The Last Kingdom
All Americans
Step Up: High Water
Grownish
SEE
The Witch 1 & 2
Merlin
Siren
Euphoria
Power Book: I, II, III, IV
@tweetsbygoody
The way i see it Wizkid did not know the guy wanted an interview with him and it was just stop at the club; but for Ola, i think he called or talked to Davido before hand thats why in the video they seemed welcome to each other.
@Naija_PR
Me and this my neighbour dey smash na d girl elder sister just open door!! gbam!! catch.. Omo 1 week I dey beg her mak she no tell ma mum..she no tell my mum..i no know say this girl dey jealous oo😂but we still smash sha..
@DanielRegha
@instablog9ja
Na only God know which advice you wan give Jesus.. Person like you fit go dey ask am. "y e allow judias iscarot do am wa yo"....
@Wizebaba
Dem dey always smile when pastor say fornication... I don catch 3 people for church like that... No be small smile ooo😂😂😂
Remain small pastor for ask dem watinn dey mak una smile like that 😂 😂 😂 😂
@Naija_PR
My papa and mama...God😂😂this set of people go call u to just on AC wen the remote dey 4 table 🤦🏽♂️or dem go call u to bring bag way dey 4 step away from dem oooo... I go be like watin be this... And na we guys dey suffer that thing wella 😂😂😂🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️😂
@MissRozapepper
@iamDo2dtun
@iamdbanj
Na sense way u no get dey worry you.. If your husband takes your kids from you for like 2 years... Shey u go sit dey laugh.. Abi watin dey do this one abeg throway that phone way u hold