Aburo Abazz Profile Banner
Aburo Abazz Profile
Aburo Abazz

@Aburo_Abazz1

Followers
1,238
Following
1,024
Media
128
Statuses
567
Explore trending content on Musk Viewer
Pinned Tweet
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
3 months
Tweet media one
2
0
13
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
1
0
11
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
Who go follow me make we chop am together I'll follow back
Tweet media one
0
2
11
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
1
0
10
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
6
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
8
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
I mean it
Tweet media one
1
1
6
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
7
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
3 months
If I dey follow you and you no follow back No worry Nah this Aro meta I go call for unna make dem samotarge your teeth for you Arrant nonsense
Tweet media one
1
3
7
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
If unna dey wear this thing and you still wan take bike Walahi unna no get sense Or you drip very well and you wan dey trek walahi you no get sense
Tweet media one
1
0
7
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
No need for me to waste my money on Hennessy or any kinda drinks wey dey expensive before I can do cheers with my colleagues jooh Groceries ti to
Tweet media one
0
0
6
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
Who still dey alive
Tweet media one
0
0
6
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
4
0
6
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
I no like to dey this stuff for Sunday o I go sacrifice today for God
Tweet media one
1
0
6
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
6
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
6
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
Damn...
Tweet media one
2
1
6
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
6
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
6
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
Abeg se my crush fine @real_zainy
Tweet media one
1
1
5
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
Giveaway about to drop Paste your Aza
0
1
4
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
Morning everyone
2
2
5
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
5
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
@DanielRegha It's a great match though What a wonderful performance. I mean it's outstanding Daniel Regha wey no know wetin dey do am
0
0
4
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
5
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
0
0
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
35 years no be small thing
Tweet media one
1
3
4
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
How is this possible
Tweet media one
1
0
5
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
Teacher: which animal did you like? Me: Crocodile. Teacher: spell it. Me: No oo it is goat that I like ma.
1
0
4
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
Thank god, the rain dey too heavy o
Tweet media one
1
1
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
Waky waky It's a new day Happy Sunday buddy Make sure say unna go church today
0
0
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
Stop unfollowung people when they follow you back Let's be good to ourselves
Tweet media one
2
1
4
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
1 month
Omo, e be like say Davido don gimme wrong loction. See as this play dey like this!! 😠😠😠 #CHIVIDO2024
Tweet media one
0
1
4
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
I wonder why this sam Larry dey trend for today ooo. Hope say you no forget today is Sunday bai Nah God wey suppose to dey trend na
Tweet media one
1
0
4
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
I wonder why some bad people just dey heartless Why unna no go follow back Iffa wooz you
Tweet media one
0
1
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
4
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
See beauty chaii @Chidinmajoy01
Tweet media one
1
0
4
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
Wetin I go call this wan now
Tweet media one
2
2
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
I do followback abeg No miss my tweet E dey interesting
Tweet media one
0
0
4
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
Time to make myself happy
Tweet media one
1
2
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
0
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
3 months
If I dey always engage una and you never engage me ri hmm, god knows your house number oo Make I hold my mouth cause its a new day Good morning eyin eniyan wey dey alive #chelsea #notcoin
0
2
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
Abeg, how much dem dey sell 1cup of beans now sef E be like say dem dey sell am for 250 abi wentin
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
Happy first Sunday of the month
1
1
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
Now I know that woman actually go for money nowadays No love anymore The fact that this woman chose cater efe shows that nah money woman want o. My brother face your work make nobody deceive you say love still dey aijebe your eyes go see shege.
Tweet media one
0
2
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
Happy Easter
1
2
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
Abeg make unna do follow back
Tweet media one
0
1
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
Imagine
Tweet media one
0
0
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
@ulot_szn @DanielRegha I hope say you can read Wella sister mumu
Tweet media one
0
0
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
Use this join body Happy Sunday
@comfortfajugba1
Comfort Fajugbagbe
2 months
Do you have a very Big God as I do ? Good morning 🙌🏽
12
14
26
0
1
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
2
0
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
Happy Sunday
0
0
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
Salah dey No food Hmm
0
2
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
3 months
Wetin you lose if you actually see this post and you never follow am Yes you wetin una lose Come on les follow jhare when e no be say nah money I dey ask for wey you con go dey rethink Common follow follow, you no wan follow If I woze you for there Stingy mate @abazwhyllzz
Tweet media one
0
1
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
3 months
Omo, the way wey rain take fall today dey different aswear. If not for this snail wey I take hold body. Hmm ajeh I for don kpemme. #chelsea
Tweet media one
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
Abeg wetin dey happen to bayen nowadays sef Dem no dey perform Wella again Abi tuchel fon take bad luck go Bayern nhi
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
@DanielRegha To do what exactly 💯 Does he hold any political position at all? Mumu🤪
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
@Liz_Oyinkansola So nah person money you wan dey spend anyhow abi See mouth Ole
1
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
Unna no go starve die in Salah name Make someone send my own Salah meat ooo Ebi Eran oni payin ku
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
Good morning My country people How unna dey I pray today favour us all More blessing, great achievement. Applause to God almighty
0
0
1
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
Imagine This wan just dey go gym to do build nothing Olodo 🤪🤪✅
Tweet media one
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
1 month
Just feel like doing giveaway but unna no dey turn up 🙏
0
1
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
All this rumour Sha I don tire Abegii
Tweet media one
0
1
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
Good morning, happy Sunday Time for church
1
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
@unbotheredgyal1 @unusualphyna Hah how far nah Ontop wetin
0
0
0
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
So this baba wan leave afrobeats like this E choke Who cause am like this
Tweet media one
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
3 months
1
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
Dis wan just dey deceive herself E no possible for you to see a kinda guy that has those attributes you've stated Just dey play
Tweet media one
0
2
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
Who is she
Tweet media one
0
1
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
See d way tapswap con damage my hand bai Person wey no get money dey suffer o Untop say I just dey tap tap tap for my phone lasan Dis village ppl no wan let me tap again
Tweet media one
0
1
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
Happy Sunday Follow back make I pray for you wholeheartedly Everything about humans life need prayers 🙏🙏
Tweet media one
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
I wonder how this rag dey make our fathers preek to dey rise cause I no understand
Tweet media one
0
1
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
6 months
Thank God its Sunday oo 😃
Tweet media one
1
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
This my account too dey suffer Walahi Se you people no go consider this small pikin make unna follow small nah Why all of unna con get pride like Remember say me too go later bugs for you ooo Cause Iffa catch unna I go samotarge your teeth I go embezzle am very well
Tweet media one
0
0
1
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
Iphone 16 Chaiii e don set
Tweet media one
Tweet media two
0
1
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
Hm
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
This BOBO Is damn so good His performance is very outstanding
Tweet media one
0
1
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
3 months
Come on Les follow nah Take this account to 2K Make we grow together abegii @FamesJR01 #palmer #congratulationchelsea
Tweet media one
0
2
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
@JoyBawsome Hmmm Obinrin
1
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
I wonder y toyin Abraham dey trendv #toyinabraham
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
Wetin we go call this one now ehnn Awon shemales abi kini
Tweet media one
0
1
3
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
2 months
@CFC_dennoh IFB ASAP
0
0
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
1 month
Ditch the constant phone tapping for an unlisted coin! Instead, earn a popular and listed utility token with just one click every minute. No need for KYC or cash investment! Interested in earning $XRP with ease Here is the link below to get started🤔🤔
Tweet media one
0
1
2
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
5 months
I follow you and you never follow back abi Iffa jam u
Tweet media one
0
0
1
@Aburo_Abazz1
Aburo Abazz
4 months
@Royal_royaltyy @ogocyndy Haha, you of course
1
0
2