@symply_kim
U want cee c to post y'all Trash and garbages😂😂
Lmao ya a joke ,cee c wey no even geh Snapchat acc untill yesterday she start to dey post
Una go cry tire😂😂mad people
@MuhammedLeigh3
@Official_CeeC
Cry today cry tomorrow and cry forever 😂
Cee c is the only king we know😘😻
Not feminine low budget Tupac shakur 😂
No single class with color riot
Tueeh
@VanDorsey99
Be like blood pour for your brain
🤣🤣You are obviously painwe,deep down u know say na nonsense you tweet so angel that was posting and updating us for snaps like kilode
Be crying
Welcome back king cee
THANK YOU MARVGALLUP TRAVELS
#Ceec
#CynthiaNwadiora
@theoliviaa_
@zyne1
E don pain me say Olivia dey give relevance to this lowlife peasant 😂
Oli ignore the fuu, Mk she dey convulse dey go
When money is involved then u making sense 😁
@symply_kim
Cee c out there making money moves
While ya fave dey reply trolls for snaps🤣 tufiakwa
With your kindagarten sense
Ndi weena FC 😂
Cee c the real deal
Bucket 🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣 donate your tears