![Cruise Lord Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1864391260749832192/V66BorLa_x96.jpg)
Cruise Lord
@trendi_dm
Followers
1K
Following
26K
Statuses
4K
@_blizboy @AcePeur14341 @emmyooo_ @jamiuxxiv I dey always talk am say 30bgs them too dull for my liking. And no be say una no go skul o. Look down you go see Joro. 🤣 Wizkid got more cert in 2024 than your idolo in his whole career. No dey compare abeg. 🤣
0
0
0
@_blizboy @AcePeur14341 @emmyooo_ @jamiuxxiv Go ask Davido shebi he talk day album go swallow album. MIL swallow ABT, still swallow Timeless join. Morayo go swallow everything plus that 5ive Abi na 5alive. 🤣
0
0
1
@_blizboy @AcePeur14341 @emmyooo_ @jamiuxxiv I no gats give am hope na him dey gimme hope. When MIL came out it didn't do half of why Morayo is doing but MIL is considered the greatest Afrobeat album ever. Kon imagine wetin Morayo go achieve. You just chill. Time go tell 🤣
0
0
0
@simplyjoneszy Shey this Davido no get song? Why him earning dey always dey too low? For an artiste allegedly in the big 3 this is bad
1
0
1
@CFCwins Keep deceiving yourself. Their legacy stands strong whether you like it or not. Man U is a bigger club and that is a fact.
0
0
0
@DanielOmoj5490 @_blizboy @AcePeur14341 @emmyooo_ @jamiuxxiv You never see anything. You go defend tire ehn. 🤣🤣. Oya drop your idolo own.
1
0
0
@DanielOmoj5490 @_blizboy @AcePeur14341 @emmyooo_ @jamiuxxiv Oya na Tems carry Wiz. Your idolo wey Chris Brown, Nicki Minaj, Young Thug carry nko. Why him project no still blow? Because na mid artiste. In fact below mid 🤣
0
0
0
@DanielOmoj5490 @AcePeur14341 @_blizboy @emmyooo_ @jamiuxxiv I no fit dey answer all your dumb comments. Dey cap dey go. Dey give yourself joy. 🤣🤣
0
0
0
@DanielOmoj5490 @AcePeur14341 @_blizboy @emmyooo_ @jamiuxxiv Your idolo wey no fit fill 3k kor E dey do giveaway for 3k capacity lol 🤣🤣
1
0
0
@_blizboy @DanielOmoj5490 @AcePeur14341 @emmyooo_ @jamiuxxiv 🤣🤣🤣🤣 See better cap Na now I know say you no get sense. Sha I no fit blame you, you dey create your own joy. Na Davido I blame. He gba sote una 30mb no get anything to brag about.
2
0
1
@_blizboy @DanielOmoj5490 @AcePeur14341 @emmyooo_ @jamiuxxiv Shey no be him life 😂 See this nigga o. Na achievement na Oya make your idolo run am for him present life. 🤣
2
0
2