![IYUNADE IPINMOROTI Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1822345899978215424/VK3r3cMS_x96.jpg)
IYUNADE IPINMOROTI
@the_girl_IYUN
Followers
2K
Following
409
Statuses
7K
Importer and exporter/ Fashion designer/ Cloth materials seller/ Proudly Barcelona/ Proudly ÈKÌTÌ/ Sexy! 💜
on the way to get it right
Joined May 2023
@Chief_Papichulo Sent you DM and you didn't reply, after waiting for 2 days. Ìgbéraga ẹ pọ gàn óò, wallahi 😌
0
0
0
@zizou_snr Just imagine óò 😭 The wèrè go use me take star for FB come dey ask me silly questions for whattsapp. Na me be "this girl" for him mouth. Person wey I don get my own shop before he finishes school 🤦
0
0
1
@BukataOdds I will keep saying it again that any married woman that says she doesn't feel like having s*x in a whole month is having it outside. Except the man is irresponsible or not making her happy.
1
0
1
@iconic_remi Na why I dey talk say nà stand alone tweet óò, before Dem go come Mount you🤣🤣 the issue don dey go since last year November now, I first ask that day if nà him go buy the clothes then the tailor go sew am 😂😂
1
0
0
@sadtiv @olalekan1316 Ọja ọba kẹ? We don't live in local ibadan please 🤣🤣 Àmín ìyá mí àti ẹyin nà óò
0
0
0
@dayoorr Na to turn you and your baba to powder make I dey use am drink custard every morning 😌
1
0
0