streetchurchh Profile Banner
Daily Devotional Profile
Daily Devotional

@streetchurchh

Followers
195K
Following
3K
Statuses
7K

The gospel according to the street. https://t.co/NB7iNcmYgv

Joined February 2021
Don't wanna be here? Send us removal request.
@streetchurchh
Daily Devotional
4 months
New Music Out Now! Follow who get road - Street Church Music ft Prinx Emmanuel Streaming on all platforms!!!
Tweet media one
0
16
97
@streetchurchh
Daily Devotional
23 hours
We pin here. No going back 💪🏽
Tweet media one
Tweet media two
9
275
790
@streetchurchh
Daily Devotional
2 days
The bound between lovers suppose dey very tight. No matter how situation or circumstances won be, una go still hold on to each other. That is true love. Send this to your partner “If haters like make dem fire us catapult of envy or throw us bomb of jealousy. We go dey together forever. I will love you forever.”
Tweet media one
Tweet media two
7
155
419
@streetchurchh
Daily Devotional
3 days
If you dey do any of the listed crimes, make you know say your name dey God’s blacklist. And you no say no be where person name suppose dey be that. So you need to change your ways. Ask God got mercy so your name go move to book of the book of life. Search yourself and see if there’s any of these evil in you. Then pray to God to have mercy on you and cleanse you.
Tweet media one
Tweet media two
4
181
455
@streetchurchh
Daily Devotional
4 days
If you don farm before, you go no say e no easy to dey plant crops and nothing dey come out. Person go won give up. But good farmers don’t stop. They keep planting and planting till the crops blossom. So any area of life wey you dey plant maybe na your career, finance, relationship etc and you never see results, no give up. Keep going and you will reap an harvest in due time.
Tweet media one
Tweet media two
13
215
561
@streetchurchh
Daily Devotional
5 days
One of the attributes of Christ wey we suppose emulate is his hard work. He knew his assignment and he was committed to it. Day and night he was locked in. Some of us all we won do na to dey sleep 24/7. We no dey ginger to go do things. This is not Christ like. So ginger yourself and get active. And God will bless your efforts. 🙏
Tweet media one
Tweet media two
6
166
449
@streetchurchh
Daily Devotional
6 days
I know say some of us fit don dey lose faith in the promises of God bcos you don wait wait but e never happen. I won make you no say God no dey talk wetin he no fit do. If he don talk am, dat means he don do am. So no give up and no give in to discouragement bcos surely your hope will not be dashed. Amen 🙏
Tweet media one
Tweet media two
10
200
536
@streetchurchh
Daily Devotional
7 days
The way God go show you favor this week, everyone you come across go do you good. The love will be massive. Even people wey no like you go dance to your gbedu. They won’t have choice but to help you. God will make it happen. Amen 🙏 Have a nice week!
Tweet media one
Tweet media two
18
199
547
@streetchurchh
Daily Devotional
8 days
Na wetin matter to you go always take your time and thought. If na work or money, your mind go just dey filled with how to do more work or get all the money in the world. So when people say I no get time to do the things of God or go to church, it’s bcos God no dey their mind at all. Which is not good. God suppose be the number in our life bcos when we have him, we have everything. No let your treasure be about the perishable things of this world but let it be on God. Happy Sunday!
Tweet media one
Tweet media two
6
177
447
@streetchurchh
Daily Devotional
9 days
God’s masterpiece! The apple of God’s eyes. You too fine abeg & no allow anything put doubt for your mind say your face card go ever decline. Good days or bad days, you fine pieces. Na fact, no be bobo!
Tweet media one
Tweet media two
6
179
484
@streetchurchh
Daily Devotional
10 days
As Christian’s one powerful thing wey God done gift us na peace of mind, we just like to dey worry. Him even tell us say, him kingdom na righteous, peace and joy in the Holy Ghost, my friend relaxxxxxxxx, Calm down. Carry all your worry give God, e say make you relax and be taken care of you.
Tweet media one
Tweet media two
13
186
502
@streetchurchh
Daily Devotional
10 days
It’s the final day of our January Prayer Challenge & we dey end with prayer of thanksgiving. Join us by 7am sharp through Mixlr channel
Tweet media one
1
11
41
@streetchurchh
Daily Devotional
11 days
When God favour enter your story, e go be like say dem pack blessings of 10 years and put inside 1 month. Everything around you go just dey flourish. I pray say you go enjoy the favor of God in all areas of your life this year in Jesus name. 🙏
Tweet media one
Tweet media two
16
219
604
@streetchurchh
Daily Devotional
11 days
It’s Day 22 of our January Prayer Challenge & we dey continue with prayer for restoration. Join us by 7am sharp through Mixlr channel
Tweet media one
0
10
41
@streetchurchh
Daily Devotional
12 days
No stress yourself my G! As you dey go through am this period, believe say Bros J hold your hand strong. Wetin you dey go through no be to end you but to make you stronger. The good thing be say, Jesus hold your hand through everything. Remember say after you waka this valley, God go prepare table for you for presence of your enemies. So go through your valley, Jesus dey with you.
Tweet media one
Tweet media two
7
175
423
@streetchurchh
Daily Devotional
12 days
It’s Day 21 of our January Prayer Challenge & we dey continue with prayer for our country Join us by 7am sharp through Mixlr channel
Tweet media one
1
10
40
@streetchurchh
Daily Devotional
13 days
RT @streetchurchh: New Music Out Now! Follow who get road - Street Church Music ft Prinx Emmanuel Streaming on all platforms!!! https…
0
16
0
@streetchurchh
Daily Devotional
13 days
The plan wey God get for each and everyone of us dey different. So we no fit experience success at the same time. For some of us, our life story is like cooking beans, while for some na like indomie. The koko be say make our food done. So no worry when e be like say even people wey dey behind you don make am. Your own time go come and e no go pass you by. Amen 🙏
Tweet media one
Tweet media two
18
193
475
@streetchurchh
Daily Devotional
13 days
It’s Day 20 of our January Prayer Challenge & we dey continue with prayer for those that are preparing for good health. Join us by 7am sharp through Mixlr channel
Tweet media one
0
7
48