THUG LIFE ☠️ Profile Banner
THUG LIFE ☠️ Profile
THUG LIFE ☠️

@stqger72959

Followers
1,466
Following
1,555
Media
600
Statuses
22,783

I don't leave my life 2 pls any fvckin body expect JAH🙌🙌||Big 7 🦍||B$ baby ✌️ #PROUDLYOUTSIDER 🦍🦍🦍🦍🦍

Lost boi ☠️
Joined December 2023
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
Hu come be d real owner of d car now??
Tweet media one
Tweet media two
115
61
329
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
8 months
Abeg where una dey see new mutuals i don tire 4 dis app 😭🤧
Tweet media one
59
83
244
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
8 months
Guess d influencer 😂
Tweet media one
67
36
144
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
I later gree 4 Army oo😭🤧
Tweet media one
28
30
72
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
50 more 2 hit 1k let's do it guys 🙏
Tweet media one
13
28
70
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
8 months
This Or That
Tweet media one
Tweet media two
30
19
62
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Bt why person go do shout-out 4 u and u won't fb??
Tweet media one
26
23
65
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
8 months
Free food Free kpekus
Tweet media one
23
25
58
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
@nurasabitu @stqger72959 if u dey fb let's be mutuals 🤝
1
0
59
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
8 months
0
0
55
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
8 months
Is ya acc growing or i should give u a follow up??
Tweet media one
15
17
38
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
Me sef wan do shout-out 4 my mutuals y'all should drop handles let's vibe 🤝
22
16
45
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Shey na like dis persin go reach dis 5m impression??
Tweet media one
15
14
44
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
If u haven't watched dis movie u are really missing a lot 🤧
Tweet media one
23
16
38
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
No be cho cho show workings Tnx mutuals 4 ya support without u people i don't think if i could have make it 🤝🙏
Tweet media one
31
13
41
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
Aw una dey my people?? Its has been a while 👽
Tweet media one
13
13
38
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Non of my mutuals can remember the tittle of dis movie 👇👇
Tweet media one
32
17
41
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
No be to follow u be de problem shey u go fb??
Tweet media one
14
13
33
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
Me forcing my sef 2 gain new mutuals on dis app and it's not working 😭😭🤧
Tweet media one
9
15
35
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
Abeg make una push me reach 1k b 4 d month end... I dey fb🙏
Tweet media one
9
16
33
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
2 day na my birthday ke?? Abi Elon dey whine me?? Anyways Glory be 2 JAH am +3 today 🥂🎊
Tweet media one
Tweet media two
14
17
33
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
0
0
35
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
8 months
Police dey arrest single people ke??
Tweet media one
13
9
30
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
1
1
28
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Why dis pastor dey preach abt tiff and he dey luk me?? I no understand oo😩
Tweet media one
9
12
29
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Morning gain y'all should paste handle's make we raise each other 🤝🙌
10
10
28
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
As it stands like dis i don sabi people wey dey engage and it's time 2 pay dem back do if i no engage u jxt know dat ya not among dem 🤝
Tweet media one
7
13
29
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
8 months
I miss my former mutuals like kilode.. Bt non of dem gree follow me again, maybe i get bad character low key 😭🤧
Tweet media one
4
11
20
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
Una gud evening my people 🙌🙌
Tweet media one
8
8
27
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
@nurasabitu @stqger72959 if u dey fb let's connect 🤝
0
0
28
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
Inside dat ya relationship another relationship dey inside abi aw shallipopi sing am sef? 😂
Tweet media one
16
14
25
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Since wen i started wearing dis red jersey na so so s!ckness dey catch me everyday 😭😭
Tweet media one
13
9
25
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
Na only dis boot u get ??
Tweet media one
Tweet media two
@TemmyCakes_
Fine_Girl Temmy✨
7 months
New steeze!
Tweet media one
Tweet media two
139
190
895
18
8
25
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
Hu still rem dis shirt??
Tweet media one
12
9
25
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
See y'all later dem don pick me 4 hux again 😭🤧
Tweet media one
12
12
24
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
Israel DMW in Paris Or Me in Paris hu kee d shot ?? 🤧
Tweet media one
Tweet media two
11
11
24
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Forget tribalism who raps better btw this two?? This Or That
Tweet media one
Tweet media two
10
9
23
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Which 1 is better?? This Or That
Tweet media one
Tweet media two
16
8
20
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
5 months
Who among dem owns the car now??
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
Tweet media four
9
10
24
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Is there any series movie harder than dis ??
Tweet media one
7
7
22
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
U must be sick if u enjoy dis app 😪
Tweet media one
11
13
23
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Flash ya partner and hold ya breath till he/she calls back 😂
Tweet media one
15
10
19
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
I sent 50k Give ya bruh 40k
Tweet media one
Tweet media two
15
13
19
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
8 months
Me listening 2 Baby piano, Omo dat song touch my heart 😭😂😂
Tweet media one
8
5
21
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
It's another weekend 2 get all ya tickets cut 😂 Una gud morning 🙌🙌
Tweet media one
12
10
20
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
0
0
23
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
Let's have a thread of Red Flag mutuals 🙏
8
9
19
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
Na person wey get money dey complain say dollar don rise 🤧
Tweet media one
5
10
22
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
5 months
U fit dey mind ya business make u still fall inside problem Gud morning mutuals 🙌
Tweet media one
12
12
19
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Elon shey na everyday i go dey prove say i be human being?? Una gud morning mutuals 🙌
Tweet media one
7
8
21
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Wey tin be ya next move if rich man or rich man pikin no later marry U ??
Tweet media one
1
8
18
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
Gud morning 2 y'all frm Canada where are u replying frm??
Tweet media one
7
14
22
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
8 months
Na me first start dis work dis year, no carry my work go outside 🙏
Tweet media one
7
6
17
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Since 2023 wey i open dis acc i never pass 1k followers 😩 Abeg make una follow me i dey fb🙏
Tweet media one
6
9
21
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Hope we all agreed dat 99% of girls built like dis don't have a single respect ??
Tweet media one
9
9
18
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Mention dat 1 tin u like abt dis country called Nigeria
Tweet media one
6
11
19
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Are u happy wit d situation u are currently in now ??
Tweet media one
7
11
19
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
7 months
Elon tnx u 4 always been there 2 reduce my followers...Ya own go soon spoil 🙏🤧
Tweet media one
10
11
21
@stqger72959
THUG LIFE ☠️
6 months
Happy Sunday my fellow sinner's 😂
Tweet media one
12
10
20