Ipoola Profile Banner
Ipoola Profile
Ipoola

@smoke_thug709

Followers
939
Following
932
Media
308
Statuses
6,185

Take risk at your own risk ⚠️ smoking since 17

Lagos, Nigeria
Joined July 2024
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
Pinned Tweet
@smoke_thug709
Ipoola
11 hours
God abeg this homeboy wey i dey do no pay me at all
Tweet media one
4
8
50
@smoke_thug709
Ipoola
21 days
Thank God say na only smokers go die young. Nothing go do people wey dey drink codine 💃🏽
Tweet media one
25
27
80
@smoke_thug709
Ipoola
28 days
Smoke loud and find money Nobody loves you 📌
5
12
37
@smoke_thug709
Ipoola
20 days
Time to unfollow those that didn’t unfollow back. I no mind if Elon suspend me. I go do ham small small
8
9
36
@smoke_thug709
Ipoola
21 days
Bet don collect cloth for my body 😭🤣
Tweet media one
15
8
33
@smoke_thug709
Ipoola
20 days
See client wey wan confirm payment 🤦‍♂️😂
Tweet media one
8
7
31
@smoke_thug709
Ipoola
22 days
I save money, e no reach one hour the money save me back. Omo
9
13
31
@smoke_thug709
Ipoola
17 days
To sleep con dey fear me omo
16
12
30
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
This introvert life don tire me. 😭💔
Tweet media one
13
6
30
@smoke_thug709
Ipoola
22 days
Who be “Wayne Charles”?
Tweet media one
13
6
30
@smoke_thug709
Ipoola
10 days
Up and thinking 💭
Tweet media one
11
11
30
@smoke_thug709
Ipoola
18 days
Run oooooo
Tweet media one
8
6
29
@smoke_thug709
Ipoola
11 days
Shey if I buy iPhone 16 2million, shey I go fit use ham call God?
14
9
29
@smoke_thug709
Ipoola
20 days
Abi make i do giveaway for my mutual ni. But na until dem carry me enter 500 followers
Tweet media one
6
9
28
@smoke_thug709
Ipoola
21 days
My head dey do overheating
Tweet media one
9
7
27
@smoke_thug709
Ipoola
11 days
Love language
Tweet media one
11
9
26
@smoke_thug709
Ipoola
11 days
Since we don’t Dey shout Holy Ghost fire, we never see any fire ooo. Abi invisible fire dey ni?
5
6
27
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
Omo I no get job and I dey enjoy life 😂🤲🏼. Who do ogun owo on my behalf?? 😂
5
7
25
@smoke_thug709
Ipoola
21 days
Na only my phone be the property wey I get God!!!
7
7
26
@smoke_thug709
Ipoola
21 days
Make I go do weekend with my mama. Food go sure for house🥲
Tweet media one
7
12
26
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
Once I reach this stage, pikin go lost for my area😂💔🤲🏼
Tweet media one
9
7
23
@smoke_thug709
Ipoola
18 days
Na today I know say sand and Milo no get difference 😂
Tweet media one
14
7
25
@smoke_thug709
Ipoola
10 days
You have to make your own money. This one na serious warning oo ⚠️
9
15
28
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
Pray for salary earners 😂🤲🏼 Transport don pass salary 😂💔
10
12
24
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
I get 998k for aza, help me to 1m guys. Ask for aza 🤲🏼😂
10
9
24
@smoke_thug709
Ipoola
18 days
Rizler finish for midnight no go be our portion ooo
8
6
23
@smoke_thug709
Ipoola
14 days
I do transfer to car dealer for dream. I drive the lambo come house, I wake up I no see the lambo again. That dealer don rip me. But I no know him location😭
9
3
24
@smoke_thug709
Ipoola
21 days
Salary earner wey no press money for us go press for pastor tomorrow 😂. To him he don do the right thing 😂
7
7
24
@smoke_thug709
Ipoola
11 days
Na since 2am I just fold my hands dey reason dey shout “omo”. Life wan life me bro😪
5
6
24
@smoke_thug709
Ipoola
20 days
Church na one man business Na una members be customers Pass ewe 🌬️💨
5
4
23
@smoke_thug709
Ipoola
17 days
One Werey for cashout $60k now now ooo but he don sleep He go see this tweet for morning
6
5
23
@smoke_thug709
Ipoola
20 days
Na only me care about myself. Nobody send my papa
10
5
22
@smoke_thug709
Ipoola
21 days
From this too that 😭💔
Tweet media one
Tweet media two
4
9
22
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
No worry, use this one guide first. Once money enter my hand, I go buy you can food Ajeh.
Tweet media one
9
7
21
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
I no cap you, you con dey cap me. Oni shorire🤲🏼🙏🏻😂
Tweet media one
Tweet media two
8
3
22
@smoke_thug709
Ipoola
20 days
Igbo dey but food no sure.
9
5
22
@smoke_thug709
Ipoola
19 days
Don’t force anyone to engage. If your tweet draw your mutual attention, they will engage. Sometimes I engage those that aren’t my mutual. But that one no mean make una no engage me ooo. I lower my pride 🫡😂
5
5
21
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
Omo see past wey Becky say make i forget ffs 🤦‍♂️ 💔😭.
Tweet media one
8
5
21
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
Normal normal, your girlfriend dey smoke but you no wan make we know 😂. Dey play
Tweet media one
4
8
22
@smoke_thug709
Ipoola
17 days
Omo una sure say person go survive this phase like this?
8
8
22
@smoke_thug709
Ipoola
23 days
Garri and beans tonight again
Tweet media one
6
4
21
@smoke_thug709
Ipoola
20 days
Nothing una wan tell me, I love my mutuals pass my babe Ajeh. Good morning y’all.❤️🌬️💨
5
5
20
@smoke_thug709
Ipoola
19 days
See what I cook guys!!! Do I need any woman in my life? 😂
Tweet media one
16
6
21
@smoke_thug709
Ipoola
23 days
To follow back no be my problem, na you dey act like wizkid.
8
8
20
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
This one get mind oo😂💔🤲🏼
Tweet media one
Tweet media two
8
3
21
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
Garri and indomie con dey drag price omo
1
8
20
@smoke_thug709
Ipoola
15 days
Up and grateful to the most high 😤
Tweet media one
5
6
21
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
Fi 10k kun òwo yen 😂
Tweet media one
5
9
21
@smoke_thug709
Ipoola
18 days
Na everyday person dey fast now💔😭
5
4
21
@smoke_thug709
Ipoola
17 days
If my papa hustle reach me, he for buy like 7 houses for Australia 😭
6
9
21
@smoke_thug709
Ipoola
21 days
Uo and smoking 💨
Tweet media one
6
5
20
@smoke_thug709
Ipoola
21 days
You fit so understanding girlfriend make dem still no marry you. Na one be this 😂😂
Tweet media one
5
5
21
@smoke_thug709
Ipoola
10 days
Cana price don drop 😂🤲🏼 Tinubu is working😂
6
5
21
@smoke_thug709
Ipoola
14 days
Independent lady don set again 😂🤲🏼
Tweet media one
7
6
21
@smoke_thug709
Ipoola
11 days
Make broke girl dey complain say him rich boyfriend dey cheat 😂🤲🏼
Tweet media one
6
12
22
@smoke_thug709
Ipoola
15 days
Who Dey feed himself no dey quick hungry……Have a great day 😇
7
7
21
@smoke_thug709
Ipoola
21 days
Because of $20 wey I collect.
Tweet media one
2
6
20
@smoke_thug709
Ipoola
22 days
So na for dream I buy lambo. Fvck I for just drive ham come real life before I wake up 😭. Make I sleep back first
Tweet media one
5
6
20
@smoke_thug709
Ipoola
20 days
Don’t go to that church today, use your money buy loud
7
8
19
@smoke_thug709
Ipoola
17 days
Omo food and Igbo surplus today🤲🏼🙏🏻. Alhamdulilah 😂🙏🏻
6
2
20
@smoke_thug709
Ipoola
19 days
If you like give up 😀
Tweet media one
Tweet media two
3
7
20
@smoke_thug709
Ipoola
20 days
If you don knack this new month, God bless you massively 🌬️💨
2
6
20
@smoke_thug709
Ipoola
11 days
Up and thinking deep 😪
Tweet media one
10
5
19
@smoke_thug709
Ipoola
15 days
You can be consistent and still not archive anything. Pray for grace in everything you do
8
3
20
@smoke_thug709
Ipoola
11 days
Soft drink 🥤
Tweet media one
8
3
20
@smoke_thug709
Ipoola
20 days
Wetin do ham? He go carry Man U win&over1.5
Tweet media one
4
3
20
@smoke_thug709
Ipoola
20 days
I wan give up on myself….. my mate dey buy lambo I no see even get Corolla money. Make one motivational speaker just go whine me
8
6
20
@smoke_thug709
Ipoola
19 days
Una dey do fraud from home dey call ham work from home. I no go talk pass this
3
13
20
@smoke_thug709
Ipoola
20 days
A must read guys!!!! Next post for more👉🏼👉🏼
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
Tweet media four
4
4
19
@smoke_thug709
Ipoola
13 days
I deserve one round tonight but whatever
Tweet media one
5
7
19
@smoke_thug709
Ipoola
17 days
Your parents want you to become the billionaire they couldn’t become! Reason ham
6
7
19
@smoke_thug709
Ipoola
23 days
2
0
19
@smoke_thug709
Ipoola
17 days
I love you con dey sound like billing 😂🤲🏼
5
6
19
@smoke_thug709
Ipoola
20 days
Match day 3 I don lost 400k 😭
10
6
18
@smoke_thug709
Ipoola
21 days
When pastor remember tomorrow is first Sunday 😂. Church go full, offering go surplus
Tweet media one
7
7
19
@smoke_thug709
Ipoola
19 days
Mutuals, Make una carry me enter 1k abeg🤲🏼 I Dey follow back immediately and I dey engage die only if una wan lie
6
5
18
@smoke_thug709
Ipoola
11 days
Before you commot my skirt, where the iPhone 16 ? 🫲🏽
Tweet media one
6
2
18
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
Judging is a sin but why we dey judge Satan?
Tweet media one
3
4
19
@smoke_thug709
Ipoola
14 days
Why person go dey drive lambo for dream con dey enter korope for real life. Be like say na to dey sleep now ooo
5
1
19
@smoke_thug709
Ipoola
21 days
My ex tell me say I no go prosper say she be omo elegbe. 2weeks after we break up, I cop brand new AMG g63 😂.
Tweet media one
2
9
19
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
Una no notice dem resemble each other? Abi na my eyes ni😂🤲🏼
Tweet media one
Tweet media two
3
1
18
@smoke_thug709
Ipoola
16 days
Thank God good morning no plenty today. Omo😂
5
3
18
@smoke_thug709
Ipoola
12 days
If no be money wey die for aza, how much be this Benz wey i no fit buy 😭💔
Tweet media one
4
5
17
@smoke_thug709
Ipoola
17 days
Person wey I dey follow sef no sabi road 💔😭
Tweet media one
4
5
18