🧘🏾 Profile Banner
🧘🏾 Profile
🧘🏾

@sholawho

Followers
49,711
Following
2,056
Media
883
Statuses
54,375

Militant || jollof ambassador

Anywhere jollof dey
Joined March 2022
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
Pinned Tweet
@sholawho
🧘🏾
3 months
- No one crosses my mind when I hear a love song
@Moyosoreolu_wa
Miss Capable✨👑
3 months
How single are you??
263
118
426
280
12K
39K
@sholawho
🧘🏾
1 year
Even if dem leave them 1-on-1, e go still beat Banky 😂
@MkoTheComedian
M.K.O ♠️
1 year
See person wey beat Banky W 😂😭
Tweet media one
334
195
1K
1K
5K
18K
@sholawho
🧘🏾
2 years
I don mistakenly turn Semo as i wan off kitchen light 😭
Tweet media one
491
3K
14K
@sholawho
🧘🏾
2 years
I don’t care how simple the question is, I won’t still raise my hand in class.
367
3K
12K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Tems &. Condition
Tweet media one
Tweet media two
357
1K
10K
@sholawho
🧘🏾
2 years
“Hi , I’m Runtown” Tobi Amusan :
Tweet media one
143
2K
10K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Airplane mode don suffer for our hands today. MTN don turn everybody to pilot 😭😭
220
2K
8K
@sholawho
🧘🏾
8 months
- See as seun kuti be like say dem invite am come hold rain
@virtuousii
EA
8 months
Found this in my gallery as I was editing part 2 of #NedoMade2023
213
942
7K
2K
3K
8K
@sholawho
🧘🏾
7 months
- Babes that know how to handle cocks >
@Sisi_Zee
Hephzibah✨
7 months
I'm adding it to my CV 😌🤌🏾
Tweet media one
Tweet media two
178
280
2K
176
2K
7K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Edo people no dey use Wizkid play o , cos Bird recognize Bird 🦅
210
873
7K
@sholawho
🧘🏾
8 months
- you go fumble babe for 100L, she go enter 300L turn Ice spice
367
2K
7K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Wizkid don fly reach no 1 spot , na why we dey call am Bird!!! 😭😭
157
973
6K
@sholawho
🧘🏾
2 years
I no dey carry loud 😭
@Feyishola_30BG
BIG FEYI🐻‍❄️✨
2 years
Nobody can tell me that @Therealshola001 no dey carry loud😫😫😂😂🔥🔥
Tweet media one
27
212
1K
218
763
6K
@sholawho
🧘🏾
2 years
“Never put the key to your success in someone else pocket" na why baba tie hin own for neck.
Tweet media one
183
1K
5K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Beyonce is bigger than what ? Even if dem dey name artistes wey fit stand Ronaldo , dem no go Neymar.
221
736
5K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Dem give you iphone 14 to put number , your hand dey shake 😭😭
264
603
5K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Na Qatar host World Cup, na dem still “dey run kiti Kiti, dey run Qatar Qatar”😭😭
187
976
5K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Why will Satan torture people in Hell for disobeying the same God he disobeyed ?
626
1K
5K
@sholawho
🧘🏾
2 years
“All deals can come in” - person wey life dey deal with
183
884
5K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Buju thick pass him babe 😭😭
196
516
4K
@sholawho
🧘🏾
2 years
ASUU & FG meeting ends in Deadlock again .. ASUU , shey na until Mbah grow Dreadlocks ? 😭
199
482
4K
@sholawho
🧘🏾
7 months
- No street artiste throughout history dresses better than this guy. Too clean!
@plutomaniapopi
Shallipopi
7 months
👅
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
Tweet media four
335
1K
13K
316
649
5K
@sholawho
🧘🏾
2 years
My own be say , make this Amapiano no reach portable side 😭😭
227
513
4K
@sholawho
🧘🏾
2 years
I think most Nigerians discovered Meek Mill through Davido’s hit song “Fans mi”.
337
355
4K
@sholawho
🧘🏾
2 years
E get shege wey your eyes go see , you sef go first laugh 😂
154
1K
4K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Facebook people be laughing at tweets that have gone viral on twitter two months ago 😭
174
442
4K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Babe wey you carry for Head , fit dey give another person head 😭😭
240
706
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
That video be like say dem rescue Davido from Bandits 😭😭
104
236
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
“We did everything except s3x” Omo , that girl Baddo no wonder her boyfriend name na Olamide 😭
76
454
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Sierra Leone Cops dey find Corpse ? He must have committed a Grave offense 💀
Tweet media one
136
518
3K
@sholawho
🧘🏾
1 year
Tweet media one
@OdedRechavi
Oded Rechavi
2 years
Tenure
Tweet media one
29K
9K
38K
269
735
3K
@sholawho
🧘🏾
1 year
Shey you no remember? 😂
Tweet media one
@kusssman
𝕂𝕦𝕤𝕤𝕞𝕒𝕟
1 year
that avatar only your OG followers recognize.
Tweet media one
192
608
4K
125
202
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Na everytime Sabinus wife go dey go hospital cos na everytime baba go dey crack her ribs
59
298
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Shey ASUU chairman wife no know her husband mumu button ni? 😭😭
83
283
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
As ASUU don call off now , oppression too go resume. Some go carry muscle come, some go drive muzzle come. 👍🏾
118
442
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
The day we go cook that Boyspyce for this app, we no go even need ingredients cos the Spyce na follow come 👍🏾
91
288
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Lost someone i donated my Blood to , guess all my effort was in Vein 👍🏾
206
398
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
“I’m in to tech” - person wey dey teach Intro Tech 👍🏾
104
450
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
ASUU don turn my class rep to Fuji Artiste 😭😭
91
309
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Asake don use hin own Husband material sew Jeans Mr Money no dey waste time! 👍🏾
71
397
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Some don go collect Blessings for church , some dey wait make Blessing come back from church 🙏🏾
177
545
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Small fight wey Popsy go settle , Asake run enter no 1 back .
72
262
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
@jayythedope A better management?? Who would want to manage-ment ??
241
241
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
“All Credit cards can come in”- person wey hunger Debit
65
492
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
People dey bear girls names (Asake and Bella ) , una dey vex say dem dey wear skirts 😭
67
306
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Even with one eye , Ruger still dey see Buju finish 😭😭
86
345
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
“I’m a Runs girl . I don Runs for a living” Tobi Amusan :
Tweet media one
45
367
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Country hard, na only fishermen dey seafood chop.
121
446
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
“Sabi girl no dey too like talk” but na voicenotes you dey use reply “what’s up?”
95
330
2K
@sholawho
🧘🏾
1 year
Asking unnecessary questions just to get noticed in class won’t get you anywhere.
@khanofkhans11_
KHAN'✨
1 year
What Academic Opinion will have you like this?
Tweet media one
898
980
6K
78
605
3K
@sholawho
🧘🏾
2 years
E con be like say shege dey use me do advert for sapa 😭
108
312
2K
@sholawho
🧘🏾
1 year
— until there’s a reform in the legal system that brings women to face the law over false rape allegations, these women won’t stop moving mad.
@footballdaily
Football Daily
1 year
Benjamin Mendy responds to not guilty verdict 🎙
2
12K
43K
31
1K
2K
@sholawho
🧘🏾
1 year
Girls that post yahoo boys on their whatsapp status just to feel among dey always muzz me 😂 Talmbout “Richie, you don dey fat o” 😭😭
190
439
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
The only time peace dey reign for this app na 6am-8am. Once you miss am , na till tomorrow again 😂😂
88
374
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
I know say this song sef dey burst Mbah Head , even though he’s Bald to me 😭
118
309
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
The funny thing is Burna Boy is not even at his peak yet. 👍🏾
67
368
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
I’ve stopped spending money on Glasses cos me sef i be Spec 👍🏾
94
313
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Guys that act like clowns in social gatherings to get girls attention dey always muzz me 😭😂
96
326
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
He’s just my G , no strings attached” but he’s the one shifting your G strings 🌚
91
330
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
You’re a man of peace until dem lie say na you mess inside commercial Bus 😭
102
311
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
I just dey hope say the outcome of this ASUU meeting no go hook us for NEC again 🙏🏾
57
258
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Make Opay just tweet “Some of us are wise , every other person over wise” 👀
94
271
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Lecturer ask me “who are you?”, another person shout “Banger boy!” 😭😭
110
231
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
@BlaqBonez Adding Amapiano to the vawulence once again
Tweet media one
56
97
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
As shola don marry , make i go beg mary 😭
59
133
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Boy Spyce dey block people ? Wetin dey Ginger am ?
178
127
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
All of una wey send me Dick for Dm , make una Cum carry am 😭
169
164
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
As Buju dey hawk him Album , Na Boy Spyce dey in charge of the Block Industry
57
178
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
ASUU and FG fit just dey one venue like this dey exchange kolanuts
54
250
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
“I’m a vegetarian” but na everybody you dey Beef 👀
76
300
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
@_Just_Malik Award is enough for the wise
92
125
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Why you go dey post full music video for whatsapp status ? 😭
115
239
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
No vex say i no dey sound smart again, i don dey chop my food for thought 🙏🏾
50
311
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Boyspyce never secure hin future finish, e don dey forget hin past. Smh.
54
168
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
As kudi no dey Kuda account, mama kuku sell Twitter account 😂😂
62
202
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Girls wey dey always move with different guys for campus think say na dem dey hot 😭😂
88
250
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Funny how we went from “Able God” to “God abeg o” 😭
91
366
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Olosho wey dem no born with silver Spoon, she go need fork to chop life.
97
309
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Another dog pursue me and my dog today 😭😭
160
201
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
I no get money , but this game wey Mr bayo drop , i go play am Bayo means 🙏🏾🙏🏾
49
185
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
“The farmer will make more money”
Tweet media one
79
205
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
You don’t have to be Religious to be a Good person 🙏🏾
59
397
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Na mayor dey hot now ? Asake don finally get rival 😭😭
32
112
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
As ASUU no gree call off , Mayor don turn us to Bookies 😭
57
141
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Carterefe can turn any girl on Cos hin fit talk to you , you go Wet 😭😭
117
183
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
GOAT wey everybody dey use , e reach Man U , e become Scapegoat 😂
65
263
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Wonder woman. Wonder shall never end
Tweet media one
Tweet media two
126
301
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Na Burna boy take igbo and shayo, na steff london dey misbehave. 😭😂
39
202
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Asuu never call off, my landlord don turn me to side chick , na every 2 minutes him dey call to hear my voice 😭😭
63
206
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
You can still drip without designers
99
264
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
@HassanSZNN Na when semo done, my eyes clear
Tweet media one
39
60
2K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Tweet media one
216
137
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
So una dey talk Shit about wande coal cos hin be WC ?
75
203
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Tanzania police waking Kiss daniel the next morning : “Don’t sleep , No sleep , Wake up!“
60
271
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Everyone knows one person that has a song on Audiomack 😂
61
142
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
All my course mates don turn Mechanic except my class rep wey be Bola 😭
55
181
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
If truly life’s a b!tch , better days suppose don cum 👀
88
247
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
If Birds in Warri could speak a language , they’d probably speak in Pigeon 👍🏾
84
251
1K
@sholawho
🧘🏾
2 years
Person wey write “how to keep a man” dey church dey pray for husband 😭
77
233
1K