para1159 Profile Banner
Para Nation Profile
Para Nation

@para1159

Followers
9
Following
72
Statuses
334

Joined August 2024
Don't wanna be here? Send us removal request.
@para1159
Para Nation
11 hours
She will definitely like u cos of something. " money, brains, looks, funny, good dick, good cook, authority, mumu... but na mumu dey like pass
0
0
0
@para1159
Para Nation
16 hours
Told God I'm ready to go through what he want me to go through to be a better version of myself, even though I'm tired but no wahala God let do it. I av come this far to quit, I can't quit no nah
0
0
0
@para1159
Para Nation
1 day
E bad as e bad I dey press close to 100k upwards monthly on a fruitful month for people but I'm sure monthly I fit no spend 200k on myself. And still some people don hate me bcos I stop pressing or said e no dey when truly dat period e no dey. Dis life no just balance!
0
0
0
@para1159
Para Nation
1 day
If dey carry kokoko come carry katakana give dem, no go sleep like akamu dem go drink u
0
0
0
@para1159
Para Nation
1 day
Me sef know say u miss me, forget gra gra 😂
0
0
0
@para1159
Para Nation
2 days
I will never for any reason say I'm holy and perfect. But if I tell u I dey for u trust me u one of the lucky person on earth. On God
0
0
0
@para1159
Para Nation
2 days
Until ur last breath, Until death take u from this world, I tell u that u can comeback from any downfall.... I swear!!!
0
0
0
@para1159
Para Nation
2 days
As longs as e never reach ur turn, e go be like say the current person wey dey hot dey use juju for ur eyes
0
0
1
@para1159
Para Nation
2 days
I go say to dey compare na result of class wey human beings dey over class demsef. Even within the rich pressure dey
0
0
0
@para1159
Para Nation
3 days
Even if na blood tonic baby buy for me dis Val. January restlessly stress my life
0
0
0
@para1159
Para Nation
3 days
U see that pic or status wey u no fit post, send am for me 😂
0
0
0
@para1159
Para Nation
4 days
I date for money coming from a girl with multiple boyfriends but yet does av urgent 5k in all her accounts.... ya'll be fucking week in week out with notin to show
0
0
0
@para1159
Para Nation
5 days
1
0
1
@para1159
Para Nation
5 days
1
0
0
@para1159
Para Nation
5 days
@Emmanuel_Tips True love be like Agbalumo,,, u no fit know the one wey go sweet
0
0
0
@para1159
Para Nation
6 days
Big on my trust issues, I just be risking it & hoping u don't mess things up
0
0
0
@para1159
Para Nation
6 days
I hate trekking in public cos literally I'm a soft boy. God I need Lamborghini Urus.... please
0
0
0
@para1159
Para Nation
6 days
Baba God find me some funds nah, abeg na only u I fit bill o
0
0
0
@para1159
Para Nation
7 days
I really hate to be mean and unfriendly to whom I once been nice to, like why push a nice guy like me to his limits....
0
0
0
@para1159
Para Nation
7 days
Self composure, Mindset, Subconsciousness... Peer Pressure got notin on me, na me be the peer wey dey Pressure myself
0
0
0