I enter this troski yesterday wey the driver then ein mate all jack up PPE’s chale like a no make wild wear life jacket aa like a no know where a go dey this morning. God is good 🙌🏽🤲🏽
Them say make my friend be pour libation aa he dey talk “innit” den “you bharb ”. A go buy prepaid come rydee noorrr the elders dey chew kebab
Abeg make somebody explain 🤲🏼
Relationship is not for the weak ooo. My friend got a call from his girlfriend right now norrr asking him where the Tom brown is?? Eiii squad dey br3 ooo 😂
Incase you get any message from any quick loan agency just know say ebi me use you as guarantor since you no wan help me. I just say make I inform you🤝
Good morning 🫶🏻
I was about to do a giveaway today oo but seniors I need your help. I just got a call an hour ago that my jnr brother just swallowed a 6 inches concrete block 😥😭