You ni99as too ebi okay! you bi guy wey Cardi B call you sey come stage make she grind and twerk on you aa like you go make your big head run go on stage. 😂🤣
@Kojo_Badu1
Boi ma paddy bi dey Switzerland..na he talk sey he no remember the time he give money to a woman buh he dey knack girls every weekend. Here ebi uncivilized dem be.
End of Month Giveaway ‼️‼️‼️‼️‼️
Quote this tweet with the hashtag
#footwearrack
. The first person with zero engagement within 24hrs wins.
NB: Winner gets to choose one of any of the footwear below. Footwear comes with a free pair of socks as well🫡
Sizes ranges from 38-45👍🏾
Mr. Beast nu ein parent dem rich oo..he went to a private school..for US if u go private school aa e means sey your parent dey hold waa...don’t put pressure on yourself 😂