![Omo better Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1835771766418935808/2-63i3RT_x96.jpg)
Omo better
@omo_Betterr
Followers
521
Following
178K
Statuses
11K
Bro this one no even go far people buy phones for their babes and the babes go still use the phone call other guys but everybody na alpha male for Twitter no reason am πΈπ€£
This one pain you?π dem don wear gown wey I send as surprise gift go date with another man during talking stage before π€£
0
2
3
@denzel_olu @TheBoykayy Guy he bust my brainπ€£πΈπΈ nobody for Twitter admit say he dey send babe transport money everybody wise for here
0
0
1