@itzbasito
Let’s encourage more of all these young artists wey no get privilege for studio sessions. They are raw talent. He did this freestyle in one take and you Dey there dey reason say nah fake or real.
Be happy with people so you sef fit archive one or two in life