WandeCoal's reaction today when he saw me burst my brain. 😳🤯He saw me first then ran out of the car screaming I love you die. 🕺🏾 Big Shoutout BLACK DIAMOND! WCeezzy is a Big fan!!! Go Go God no go shame us 😂
@crazeclown
@Ekitipikin
O O Oga mi i kuku Dey o. Che Che checkpoint dry this december o. Na Na Na Mayor dey save me and my fellow Officers for this zone. I I If not We for dey enter houses dey ask for car particulars and birth certificate.🤣🤣🤣🤣
Last night, I played FIFA with
@mrmacaronii
and I beat him anyhow. 🤣🤣🤣 I also won 150k🕺🏾 Oya make una drop account details. Make I share something for una.