Yestee i say make i go my girl ein hostel like 10 inside i enter her room,i see say dem dey give am doggy …wey I bore lef go my place, dis morning she call me dey tell me say i no try give am,i come see say dem dey rape am i nor scream
Ey rape with doggy ?????????