Wizkid FC please I got mad because I lost my Dad 💔💔💔💔 no money no support that's why omo I dey Para because my head dey hot 😡😡😡😡. I love you ❤️ all FC. Una dey support my music nor be today Ajeh. Respect to the team Fc
FC please y’all should stream & listen too this Big tune 🥂 Wizkid by Luckymania. I love y’all my proud FC available on all streaming platform
❤️❤️❤️🦅🦅🦅🦅🎶
My FC people I wan blew up with my Next hit jam 🔥🔥🔥 abeg make una use that day listen & stream the song ❤️🖤🦅🦅. No other Fan base but Wizkid FC .oya retweet likes & comment. December gbedu go drop 🔥❤️🖤🦅 Ayomide go dance 💃🥂😇
Thank You 🙏 Sir Big wiz 🦅❤️🦅 for giving us another legend!! 💯 Oya pospy & pikin let's go 🦅.
If you know you are a proud wizkid FC. Retweet like & drop comment let's go 🚀
Wizkid FC 🦅❤️🔊 Our Million
@DJ_TUNEZ
says the youth shall grow. That means am Ready to be in that
@Amexinkd
Ep. So keep listening & streaming Lambo our starboy
@Amexinkd
& Vanilla 🍦🍦🍦
My Fc 🦅🦅🖤❤️people I got something special 💐💐💐 For you all. It comes for my heart ❤️ 🖤🚀🚀. Please comment retweet & like. If you want something special ❤️🖤🦅🦅👀. Fc for life 🦅🦅
Nah boomplay I dey like this. For this Ep she go give me sense of whining. Boogie down.
@DJ_TUNEZ
&
@Amexinkd
thanks for giving me a breakfast lunch & dinner meal🍗..
Wizkid FC ❤️🦅🦅❤️🦅 retweet like & comment
When Big wiz sing smile alot of people don't know the spiritual in it. The spiritual is this man e have be waiting for. Big wiz 🦅🔊🦅🔊 is spiritual. & thanks for bringing up our legend greatest of all time king 👑👑👑 wiz opor ❤️ 🖤 🚀
God nor be Man 🙏 . God bless Big wiz 🖤 ❤️ 🦅 wizkid FC 🦅❤️🦅 our favorite starboy
@Amexinkd
& my Million dollar
@DJ_TUNEZ
. Baba mi 🙌 i can't wait to work with you. Is gonna be a mad 🔥 collabo. FC keep retweet like & comment God bless 🙏 you all ❤️
I dey spotify 🍏 like this dey Jam Melody. Spotify 🍏 gang E be like Who nah never hear that sweet Igbo tune for Melody by our superstar
@Amexinkd
. Guys keep listening to melody Right now. This guy
@Amexinkd
is on fire 🔥 🔥 🔥. Wizkid FC let's go 🦅❤️❤️🦅❤️