![Lovablebychito Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1504778013082275840/BNpbtCbZ_x96.jpg)
Lovablebychito
@lovablebychito
Followers
205
Following
75
Statuses
525
Joined March 2022
@Mazitundeeednut Ha! Abeg ooo. The giveaway never reach me ooo... Make e reach me too na. Since wey I don dey post. Everyday
0
0
0
@gravityempire28 Buy chicken 1kg 6k Tomatoes/pepper 2,500. Total 8,500k Other things dey house
0
0
0
@_egungunn I don comot for church. Abeg run giveaway. I never win before. Today might just be it
0
0
0