King Vardo Profile Banner
King Vardo Profile
King Vardo

@king_vardo

Followers
594
Following
874
Media
807
Statuses
8,091

I'm free and not fake, Music lover and gamer, Agbafian till I die❤️💯, Need more followers 🙏

Benin-City, Nigeria
Joined August 2022
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
14
10
73
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe Sir see one of your pikin dey rep for WhatsApp 😂
Tweet media one
2
0
35
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Even if na God post am they go still lie 😂💯💯
1
0
26
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Make Una give this guy one cold HERO 🍺
1
0
24
@king_vardo
King Vardo
10 months
@jon_d_doe @AncestorsGp001 Gospel porn star na your husband be 😂😂😂😂😂😂😂
0
0
27
@king_vardo
King Vardo
1 year
@MrBlackOG I visited my new friend in his apartment. He told me to make myself at home. So I threw him out. I hate having visitors.
0
0
22
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe No be lie ohhh for me now I just Dey look any girl make come my way like my fellow guy man no one just Dey attractive for my eyes again,heart don strong like zuma rock 🪨
3
0
22
@king_vardo
King Vardo
1 year
@MrBlackOG A priest asks the convicted murderer at the electric chair, “Do you have any last requests?” “Yes,” replies the murderer. “Can you please hold my hand?
0
1
21
@king_vardo
King Vardo
2 years
@Kanywani51 King vardo
0
1
18
@king_vardo
King Vardo
1 year
@Wizarab10 Ozworrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr😒😂💔
1
0
19
@king_vardo
King Vardo
10 months
1
0
18
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe God punish your father 😂😂😂💔💔
2
0
15
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Unrelated Agba my mom just lost her mother this morning 💔💔
14
0
14
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe Good afternoon sir🙏, your son has returned Life just Dey life person anyhow 😔😔💔💔
2
0
14
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe You get the love you think you deserve 💯💯
5
0
14
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Most ladies really don’t have anything to offer in a relationship, the only thing you will get from most is just the punani
1
0
13
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe I swear and everywhere for the room go Dey smell like Ashawo house 😂😂😂
3
0
15
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe Girls sha instead of you to help him get better you’re thinking dumping him 💔💔 God abeg ohh
1
0
12
@king_vardo
King Vardo
10 months
@jon_d_doe My guy just rest you be really confused person You no even know wetin you want self
0
0
13
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe My father was an Elon musk boy 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂💔💔💔💔💔😂😂😂
0
0
12
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe It provides protection against friction that can cause skin irritation in this sensitive area. It helps reduce the amount of sweat produced around the vagina. It helps block your vagina from some bacteria 🦠 if I’m correct
0
0
13
@king_vardo
King Vardo
1 year
@MrBlackOG The doctor gave me one year to live, so I shot him with my gun. The judge gave me 15 years. Problem solved😂😂😂
0
0
11
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe You don marry am already and also try and talk with her father if she still have one, and also na you do yourself you no invest your money for better thing just carry that kind money go put for FOREX now FOREX don put you for forest. Remove that moving abroad out of your mind.
3
0
10
@king_vardo
King Vardo
1 year
@johndoe_pa thank you sir for the follow back I really appreciate you guys just made my night 😂😂😂❤️❤️❤️🙏🙏😩😩😩😩
1
3
12
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe I’m back ohhh, and I thank God for life Been seriously ill since last week 😩🙏
2
0
10
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe This guy never know wetin dey sup for outside,If he know wetin Dey sup for outside he go manage and protect him grandnut and garri at all cost, na all this kind people Dey date rubbish then run come Agba Dm for advice
1
0
9
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe I don learn my lesson a long time ago the only woman worth spending on is my mother….END
0
0
11
@king_vardo
King Vardo
1 year
@MrBlackOG I made a website for orphans. It doesn’t have a home page😏😂
0
0
11
@king_vardo
King Vardo
9 months
@hockemania Congratulations boss well deserved you’ve lost alot 😫🙏😫😫😫God is the greatest
2
4
10
@king_vardo
King Vardo
1 year
@johndoe_pa @jon_d_doe You still Dey translate 😂😂😂
1
0
10
@king_vardo
King Vardo
1 year
@iamtoluoba @jon_d_doe One 70 years old man later find out 3 children make he train each 35,28,30 years old no be him own, 𝒋𝒖𝒔𝒕 𝒅𝒆𝒚 𝒄𝒂𝒑 𝒗𝒂𝒓𝒕𝒊𝒄𝒂𝒍𝒍𝒚 𝒇𝒐𝒓 𝒕𝒉𝒆𝒓𝒆
1
0
9
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe Be like you wan help another man train pikin No be lie I don forget say you don get small raba 😂😂😂😂😂😂💔💔
2
0
10
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe And they will say Agba hate women 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 people really confuse sha 💔
1
0
8
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe I was there when you were living in one room apartment like say she follow you pay rent one day 😏
1
0
8
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Na normal thing na, man must observe him surroundings always 💯😂😂😂😂
0
0
8
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe God abeg guard our steps and help us make good decisions 🙏🙏🤲🤲
0
0
8
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe 💯💯💯🫡
Tweet media one
0
0
9
@king_vardo
King Vardo
1 year
@MrBlackOG Follow and I promise to follow back ASAP 🙏💯💯
0
0
9
@king_vardo
King Vardo
1 year
@benjaminiself @jon_d_doe Be like this guy Dey knack people wife 😂🤮
2
0
8
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe If your mama no do this thing raise up your hand here 😂😂😂😂
2
0
8
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe My baby my baby, I don’t want to hurt you,but another man Dey use her stone head of bed, another man Dey bend her leg go her head 😂😂😂😂💔💔💔💔
1
0
8
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe lol this one just Dey play😂😂😂😂 Dust go soon comot from your eyes just now😂😂😂😂
0
0
6
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe Transaction completed move on bro 💯💯
0
0
7
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Agba na Naija version of JOHN WICK 😂💯💯💯🔥🔥🔥🔥
1
0
8
@king_vardo
King Vardo
11 months
Tweet media one
1
1
8
@king_vardo
King Vardo
1 year
@MrBlackOG Baki Hanma
Tweet media one
0
0
7
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Done sir thank you very much omo I am the most happiest and same time craziest guy on earth right now 😂😂🙏🙏🙏🙏❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️
5
0
8
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Done sir i want to send it to you privately
10
0
6
@king_vardo
King Vardo
1 year
@Jogger_naught @DanielKuforiji @Bigstan14712 @IdokoAntho50422 @tosogun @blissfulchi Pastor get security guard while church members Dey shout blood of Jesus in every situation 😂😂😂😂😂
2
0
6
@king_vardo
King Vardo
1 year
@Gen_Buhar @jon_d_doe Every aboki with him kettle 😏
2
0
7
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Make them play smooth criminal by Michael Jackson for her this one na Ole oh 😂😂😂😂😂💔💔💔💔💔
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe The gods are wise 💯😂
0
0
6
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe We all know what we’re doing sha 😒😒
0
0
7
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe @AvineUche Agba don kill me 😂😂😂💔🙌💔💔
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Una make Dey keep ex number and contacts for phone Una Dey try oh, like sir Agba said that matter no concern you just Dey your lane,like they say every aboki with him kettle make she go meet her family for help make you no go put yourself for wahala
0
0
6
@king_vardo
King Vardo
1 year
2
0
7
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe No worry God go give you Albert Einstein so that two of Una fit Dey relate well 😒😒😒😒
1
0
6
@king_vardo
King Vardo
11 months
@johndoe_pa The man na IDAN 🙌🙌🙌🙌🙌🙌
1
0
7
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Make I use this one hold body
1
0
6
@king_vardo
King Vardo
10 months
0
0
7
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe If he no give us update we go drag am for twitter oh because me no go gree oh 😂😂😂
0
0
4
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Even some self na man Dey buy them Pad make dem go use for menstrual flow
0
0
6
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe God abeg oh💔🤲, na only God know if the gods of the village never sleep with the woman self my dear if you’re seeing this save your father oh before it’s too late 🙏🙏😩😩
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Abeg oh😂😂 make dem no go loose their young mind oh because this place is full of wonderful vawulence and it’s for the brave and strong only 😂😂🙏🤲
0
0
6
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Nothing make dem Dey bring come table
3
1
6
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Unrelated sir but see this ozworrrrrr😂😂💔💔💔
3
1
4
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Omo na till everybody comot for that compound I go move oh 😂😂
0
0
6
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe I just found this and indeed women will first self destruct before they decide to have sense 😂😂😩😩💔
4
1
6
@king_vardo
King Vardo
1 year
@ricamax Abeg who Dey VIP make he Dey share code abeg
0
1
5
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe This man and Vawulence ehnnnn😂😂😂God abeg oh 🤲🤲🤲😂😂 if war come this country na you go lead us into battle 😂😂🤲🤲🤲
1
0
6
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Na she go even show you self especially when the woman get big bum bum she will be like( honey that woman carry oh) 😂😂😂😂
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
2 years
@instablog9ja Be like those police don smoke wetin dem no understand 😳
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe Be like say this one babe Dey follow married man 😂😂😂😂
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe Wetin man do man ??😂😂😂😂
0
0
6
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe God go bless you Sir 💯💯💯💯 because me just tire for this guy ohh
0
0
6
@king_vardo
King Vardo
1 year
@HonObahiagbon @jon_d_doe I no understand but I agree with you 💯💯💯
3
0
4
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Punani go Dey wide Dey go like road make gallop Dey😂😂😂😂
2
0
5
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe He go suffer teyyyyy😞💯
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
10 months
@jon_d_doe Sexually compatible but your prick and her toto get quarrel 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe When I go experience this Knack make Una Dey talk about?, the day make I go try am and he no sweet I go sue all of Una 😂😂😂😂💔💔💔
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Go with what sir Agba has told you and save your father oh 😞🙏
0
0
4
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe My brother move on abeg make you no go put yourself for thinking
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe Please DJ play me soso take my pain away by Omah lay 😂😂😂😂😂😂
1
0
5
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe Wetin come sup reach like this na 😂😂😂😂😂
Tweet media one
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe No be Gods must be crazy be this 😂😂😂😂😂😂😂
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
11 months
@obodokinglyrics @jon_d_doe Me just tire for this guy ohhhh, I just pray make God give am the one make go nearly make am commit sucide because me no just understand oh
1
0
5
@king_vardo
King Vardo
1 year
@iamtoluoba @jon_d_doe Omo I just Dey tell you make you Mount your guard well
1
0
5
@king_vardo
King Vardo
11 months
0
0
4
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe Your toto go peel 😂😂😂😂😂😂😂
1
0
4
@king_vardo
King Vardo
11 months
@jon_d_doe @lastbornnnnnn War don start 😂😂😂😂😂😂😂😂
0
0
3
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Na you know wetin you see for Hennessy and Azul 😂😂😂😂, palm wine all the way ❤️❤️❤️💯🙌🙌😂😂😂
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe Person hair line go start from back of her head wetin you expect 😂😂😂😂😂
Tweet media one
0
0
4
@king_vardo
King Vardo
1 year
@jon_d_doe You for tell am this thing 😂😂😂
Tweet media one
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
10 months
@jon_d_doe @AncestorsGp001 Your husband na porn star 😂😂😂😂😂😂😂😂
0
0
5
@king_vardo
King Vardo
1 year
Tweet media one
0
0
4
@king_vardo
King Vardo
1 year
@FrankEke14 @Bigstan14712 Even if them donate money those members fit no see 1kobo, at the end them go carry holy communion give them 😂😂😂😂
1
0
5
@king_vardo
King Vardo
1 year
0
0
5