orin Profile
orin

@jeremy65029

Followers
29
Following
1K
Statuses
961

Joined June 2024
Don't wanna be here? Send us removal request.
@jeremy65029
orin
2 hours
@DeeoneComedian Werey sha wan use vdm trend by force
0
0
0
@jeremy65029
orin
8 hours
@jujupunter You Dey deliver like dispatcher
0
0
0
@jeremy65029
orin
1 day
@Samuel12568 @LayaLucky @FGirlrita @abazwhyllzz @Mrbankstips 100k daily And no be everyday game Dey come You knw how much person go don waste before game come?….you go realized say you no win Na recover you recover 🤣
0
0
0
@jeremy65029
orin
2 days
0
0
0
@jeremy65029
orin
2 days
@Naija_PR 🤣
0
0
0
@jeremy65029
orin
2 days
@jujupunter Na million dem Dey use chop millions 🔥
0
0
0
@jeremy65029
orin
2 days
@TheRealCEOAmber I hate that option ehn
0
0
0
@jeremy65029
orin
2 days
@Jazmine_75500 @LouieDi13 @DonBoye_ You no like that one wer wear glass ?
0
0
1
@jeremy65029
orin
2 days
@iaminnocent93 @jujupunter Have been eaten from you back to back now since 3 days Thanks God bless you boss 🙏
0
0
0
@jeremy65029
orin
2 days
@abdullahayofel Ogun kpai you there 🤣 werey
0
0
0
@jeremy65029
orin
2 days
@Folasheycrown22 For where he Dey happen? 🤣 I mount
0
0
0
@jeremy65029
orin
2 days
@FGirlrita Na oloso Dey make girl feel say them too fine to they hustle 🤣
0
0
0
@jeremy65029
orin
2 days
@BerryMalone_ @Irunnia_ Rx 350 because I like Lexus very well ,and I can tell you 350 go give you rest and the balancing na 💯
0
0
6
@jeremy65029
orin
2 days
@LisaAdamz @Irunnia_ Nothing to say than is not reliable Anything can come up with the while on speed My car got off on speed and break and everything stoped working on high way I almost kpai that day Thank God for my driving experience I was able to control the car enter bush For one way o
0
0
0
@jeremy65029
orin
2 days
@47kasz @Mrbankstips Baba go just drop almost 30 games or more in a day Omo I no get that power joor
0
0
0
@jeremy65029
orin
2 days
@trouuble55 @SweetOma8 Na people like you push that skit marker guy go do nose surgery 🤣
0
0
6
@jeremy65029
orin
2 days
@BerryMalone_ @Irunnia_ Pls do I don change my own too
1
0
0
@jeremy65029
orin
2 days
@LayaLucky @FGirlrita @abazwhyllzz @Mrbankstips How Una dey play him game , how much Una Dey put? That man Dey drop reach 30 games a day Na all Una Dey play ?
1
0
0
@jeremy65029
orin
2 days
@big_mercie_ @instablog9ja I think say you be ferminist
0
0
2