Person wey no post your picture fit love you pass person wey dey hype you steady steady but as you mumu reach you like hype die 😂😂😂 una good morning .🚶♀️🚶♀️🚶♀️🚶♀️
Average Nigerian guys can't sleep with a lady without the use of drugs, energy drinks, herbal concoction (agbo jedi) etc just because they are not man enough.
Some girls are lucky, first crush , first boyfriend, then BOOM 💥 Husband.......while some will have to meet all sons of Pharaoh 😫 before moses come for rescue. 😫😂🤦♀️🚶♀️🚶♀️
I dey come nor dey for Google map o with the way things dey happen for Naija now, abeg dey try tell your family members where you dey go. God no go let us fall victim for ritualist o. Aameen 🙏🙏🙏
If as a woman the only way you think of succeeding in life is to open your leg for men in exchange of wealth, my dear you're a disgrace to womanhood.📌📌📌
If your neighbour always disturbs at nights with their moaning each time they have sex, would you confront them and tell them to do it with decorum or drink water and mind your business?