Harbdulmaliq🩶
@harbdulmaliq_
Followers
9K
Following
23K
Media
2K
Statuses
25K
add a bio to MY profile
Add my location 🐳
Joined February 2022
This method saves both gender from trouble but ladies are fuming because they think this method somewhat makes dem cheap whereas you come here to rant about men harassing you after they get your number all day. Collect number and if you no text no problem!!.
When I meet a lady who catches my eye, I don't ask for her number. Instead, I give her mine and tell her to text me. May sound funny and It's not about being proud or forming “alpha male”, it's just about respecting my time. If she's really interested, she'll reach out….
3
240
649
@instablog9ja Great!! That’s the word now 😂😂 . Me : hello fine girl . Her : can you afford to feed me and shoulder my bills . Me : yes ofc you will stay in my farm as a livestock 😂😂😂😂cus that’s exactly what you are.
1
10
107
@_ElectricVibex @instabl0g9ja_ Wetin me I see be say even davido dey give date after billing 🥲. They bill David e say Monday e will be able to send something 🥲😂💔.
9
9
102
@instablog9ja I’m available for just 6months my fee is 24million and 12 bag of rice . I remember say my brother toast her dah time she say she no like him say he’s looking soft now who’s looking not married 😂😭.
10
8
79
@Sazzynice 12yrs and still counting . Grammy nominations-12 yrs and still counting .Bb hot 100 - 12yrs and still counting .Guinness record - 12yrs and still counting .And so many more 🤭
2
4
62
@Masked_Boogie01 Chris ft wizkid = Chris carried .Drake ft wizkid = drake carried .Beyoncé ft wizkid = Beyoncé carried .Wizkid ft drake = drake carried .Wizkid ft tems = tems carried . Buh d only similar name in all songs na Wizkid … .Y’ll are 🤡 ….una no get sense at all.
3
10
64
@instablog9ja Why is she crying ? 😂. I’m sure she’s said you are not my type to a guy before . And I’m sure she also wants her bf that won’t hold hand with a strange girl . And I’m sure her gender can file a sexual harassment lawsuit if the case is reversed . And the oloburuku racist guy too.
5
4
68
@chartsafrica @heisrema @seyi_vibez @asakemusik @burnaboy @Olamide @Odumodublvck_ @BNXN @plutomaniapopi @vict0ny @wizkidayo wizkid ,u no drop any music na 😂.
3
0
62
@the49thstreet The artist with . Guinness record .Grammy .Song dat almost made $1bn top for USA .Riaa plat album.
0
1
51
@Cruisewithmee Fc na bully I no go lie 😂💔 just yesterday u enter Grammy matter dem delete cus of u ,everyone dey tell davido make e no reply again e no ansa small tweet wey concern wizkid wey e talk fc enter matter ,davido delete 😭😂💔.
1
5
47
@crazeclown Place them above each other like in primary school 7+8 = 15 , put 5 down put 1 on 6 making it 7 , 7+3 = 10 now I have 105.
4
1
51
@Chisomxoxo_ @innydizzy A grown man was crying on IG story some weeks back but the retaliation is when u want to talk . a grown man ran crypto scam weeks ago but na this wan be your problem ….A grown man said this buh na now u get problem . You better go dey hawk cassava
1
2
35
@lilkeshofficial @kutekhid_x If u dey hear lil kesh from day 1 ,u go no say na still lil kesh be dis no stain no 🧢❤️❤️.
3
0
35
@VectorThaViper @burnaboy No be only music we want baba , music wey una dey use make money na there u dey talk bad governance . If e no go protest at least make e shut up , after protest e go con dey drop song dem killi killi his brother for protest , bullsh!t.
6
3
35
@The_YSD @Mylifeaswolex E no lie na . MIL >>> Abt + agt + som . Mlle international award = 1.Davido since 2017 = 0 . Essence international award = 20+ .Davido full career = <<< 20
1
3
26
@Dailygistz Most of you dey say she be dev!l lol , when her daughter wey she dey look up to get taken from her maybe na u go dey with her that time ,make she no fight for her in a way she can !!!.
12
2
37
@KhaleedSZN @iamvinicius_snr This still doesn’t mean anything…it’s simple the privilege is very diff, na diff era . Go ask olamide how much e don spend on top asake and how much connect and string e pulled for asake ….
1
1
28
@Sazzynice Ehhya as if unavailable na single 😂💔…gum body dey sweet na 😂. Essence alone got more awards than ur idolo…bro 😂. Ur fav get nicki and co on an album and sftos still get stream pass dah album 😂.
1
0
30