![Ghost Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1889573498630053888/bp4JffWd_x96.jpg)
Ghost
@elfantasma231
Followers
256
Following
2K
Statuses
3K
OUTSIDER 🦍 Messi 🐐 FC Barcelona. Follower of Rica 🏴☠️
Island
Joined January 2025
RT @_Nsznn: @yabaleftonline This is a clear proof that not all old people are wise. If this man is ur father sorry for you, na mumu par…
0
1
0
U see that talk wey dem Dey talk say wetin elders sitdown see if u like climb ladder u no fit see am. Make una perish that kind talk cos many of this people elders no dey see anything and dem dey very stupid too
UNIZIK student vs. lecturer: "I think the culprit here is the lecturer. He didn't behave like a lecturer. You could say excuse me without touching people. He clearly started the problem by touching her." - Man weighs in.
0
0
0
Sheybi e follow money go Make e Dey go like that abeg make e no use party finish yamal 😭
(🌕) JUST IN: Neymar’s dream is to get back in shape to join Barcelona in the summer. Currently, however, it isn’t sure if the club even wants him. @santiovalle #Transfers 🇧🇷🔵🔴🚨
0
0
0
RT @he_is_zaks: @elfantasma231 Once woman slap me first you don prove to me say you be my fellow man and we go do am man to man lmao Note…
0
1
0