![Your Update Profile](https://pbs.twimg.com/profile_images/1707510528690573312/r1bFWlED_x96.jpg)
Your Update
@dewitt_dwayne
Followers
83
Following
2K
Statuses
3K
@Ugonn1Valentine @Onsogbu If he like make Tinubu they sleep her. Both she and u wen write this nonsense and who dey sleep with her, una dey mad... Make they no expel her abeg. 20 yrs no graduation
0
0
1
@MezieAbia @instablog9ja Did u get the full story, did u know if he was asked to slow down whc I'm certain he was. If u know how this logistics guys drive as if they are fast and furious godfathers u will understand better. The way at whc drive is threatening
1
0
2
@drpenking Me and u know say u dey lie for this one. If he sure for u call d church name. This an occasion jare
0
0
1
@drpenking For ur mind u think Asake can oppress a citizen to stand for him to seat in Nigeria. Anyways na money we dey praise na why lots go stand for him to seat watin for a favour in return
0
0
0
@DeeoneComedian If I was VDM not cause I want to sue u but will send u a law suit of 50 thousand naira. Make a video and tear it if Dem born u well no honour am.
0
0
1
@DeeoneComedian A lost man looking for validation. Well controversy works well on social media. Have fun and get ur fame while it last.
0
0
0
@instablog9ja The only 2 people known for not falling for temptation is Job and Jesus. Some offer na problem some temp na problem. May we not jam temp wen pass our power. Amen 🙏 u wen wan temp person u too u know watin u dey find.
0
0
1
@ABUJAPLUG This person won't do 3 months in marriage before the marriage collapse. U dey consider side kick over who u don build life. Na only sex make u come life. Oyo for u. Finish man like Tony Umelu
0
0
0
@DAMIADENUGA Let the imam do a wrong thing and watch Nigeria. U that say you want to wear G-string. Try am first and watch the CS
0
0
0
@Cometopapiii @ggggg8841151 @naijaconfra U throw shades wen the shade will hit back at u triple times. Stop fooling urself. If u like don't reject cultism
0
0
1