Danny Adefowora Profile Banner
Danny Adefowora Profile
Danny Adefowora

@danny_ade_

Followers
553
Following
734
Media
183
Statuses
3,797

30BG Family 🖤 Chelsea 💙Ronaldo 🐐Football Lover ⚽️

London, England
Joined May 2023
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
@danny_ade_
Danny Adefowora
16 days
@lifeofolaa FC just quiet throughout yesterday, only 30BG handle them and their Oga together 😂, receipt dey
2
4
207
@danny_ade_
Danny Adefowora
5 months
@Kingdou_05 OBO literally introduced South African to Nigerians, who sabi their music before, now those 2 new cats get mind disrespect David, anyways shit like this happen when you give people more than what they deserve
5
6
142
@danny_ade_
Danny Adefowora
9 days
@lifeofolaa Wizmid sef go see this post first burst laugh before he begin swear for you 😂😂
5
3
148
@danny_ade_
Danny Adefowora
18 days
@Kellybonito_ He decline am true true, he say he dey fear to perform in front of Billions of people
0
1
133
@danny_ade_
Danny Adefowora
18 days
@blaccmajek Omo that statement dey muzz me, imagine make dem dey bully Zion for school among him peer group because his father is Wizkid, anyways everybody go dey alright last last
2
0
88
@danny_ade_
Danny Adefowora
1 month
@BOHHDDHEEE Oga go England go complain to Man City, No be Davido put you for your miserable life
1
0
70
@danny_ade_
Danny Adefowora
3 months
@damilola069 Burna own na to disown his mother land, make he no worry we go remind his children with him tweet today
8
1
64
@danny_ade_
Danny Adefowora
1 month
@Successful1o1 This response suppose dey museum 😂
1
1
60
@danny_ade_
Danny Adefowora
19 days
@lifeofolaa @the_Lawrenz Na for twitter dem dey get mouth, I see the werey 3 days ago for restaurant, The werey dey look like person wey wan thief
6
0
60
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
@Updateboyx Nothing like normalize, people dey buy songs, them no just dey talk truth, even Burna wanted that intro by Davido from Yonda that year
2
3
49
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
3
0
46
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
0
0
40
@danny_ade_
Danny Adefowora
16 days
@lifeofolaa Ola I suppose do you money but I know if you collect am, Your cooking dey too quick and spicy 😂
2
1
45
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
@R0VIEL FC say Wizkid surprise seyi vibez on stage, whereas na DJ tunes beg seyi make let am show
2
1
38
@danny_ade_
Danny Adefowora
9 days
@R0VIEL I think sey he no be Afrobeats artist again 😂
2
0
38
@danny_ade_
Danny Adefowora
19 days
@the_Lawrenz @lifeofolaa For Enish, wey you dey chop like person wey wan run and no pay 😂
6
0
35
@danny_ade_
Danny Adefowora
4 months
@pprime23 Ajeh nothing go concern me with 30BG again 😢, That wey no understand say you fit get talent make you no get star, na him mouth come long pass, person wey ruger save him life small this year
1
2
31
@danny_ade_
Danny Adefowora
1 month
@savagetopboy1 @_bigthelmz But no matter the sense wey you get, if you no still get money, na your Mumu be pro max, that one sef dey
1
0
32
@danny_ade_
Danny Adefowora
1 month
@hypetribeng Na now your own morning reach?
4
0
28
@danny_ade_
Danny Adefowora
1 month
@damilola069 That guy na big fool, he dey show us naijaloaded screenshots, them Ikorodu bloggers then
5
1
30
@danny_ade_
Danny Adefowora
1 month
@Successful1o1 @burnaboy All of them wey dey hate on this Man because him Papa get money, their Pikin go face same thing among their pairs
4
0
31
@danny_ade_
Danny Adefowora
4 months
@Heis_Duke Why Wizkid no do him mama burial inside him parlour
0
0
28
@danny_ade_
Danny Adefowora
3 months
@the49thstreet Man didn’t perform at the wireless this year but Man’s trending with wireless performance, Legend
0
0
27
@danny_ade_
Danny Adefowora
7 days
@lifeofolaa With the way FC carry this matter for head ehn, Person go think say na Wizmid get the song 😂
1
0
31
@danny_ade_
Danny Adefowora
8 days
@ManLikeIcey Swears, I noticed no international blogger post it, He just fooled himself that day, Puma had to release pictures of their past and present ambassadors but he wasn’t there
0
3
28
@danny_ade_
Danny Adefowora
4 months
@xquire0147 No be size 7 leg be that? ehn Lion ro ra
1
0
26
@danny_ade_
Danny Adefowora
1 month
@itzbasito So now because Una don hear from portable, everything wey him talk na true, this one no be real life dey play
5
0
25
@danny_ade_
Danny Adefowora
4 months
@xquire147 @davido @burnaboy Na that dwarf spoil the 2 relationship, but no wam sha, everywhere good as brothers and I believe their bromance and colab go crazy wella
12
0
22
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
0
0
26
@danny_ade_
Danny Adefowora
3 months
@IBabanla33019 If I do mistake enter that App, na so so Davido dem carry for head there, E be like Davido don even buy the TikTok
2
1
26
@danny_ade_
Danny Adefowora
6 months
@olami_buzz @DanielRegha Last last na still David Grace carry am reach here, if David no reply am, shey Una go recognise am, na him Dey give Una life
4
0
23
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
@Kellybonito_ Dem say OBO no dey inspire new artist, okay oo make dem carry mic dey announce am na
2
0
23
@danny_ade_
Danny Adefowora
3 months
@Kellybonito_ Na pikin wey Sabi wash hand wella, Go follow the Elder Chop inside same plate, The only Man that can save Nigeria, No worry Receipt Dey, Both old and young Love him ❤️
2
0
22
@danny_ade_
Danny Adefowora
15 days
@ManLikeIcey Phyno really need this co sign cause na Davido the world dey talk about now
1
0
23
@danny_ade_
Danny Adefowora
12 days
@Successful1o1 Another Title African King, Wizmid and Fcs no go rest seh
0
0
22
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
@Ziyechman Following back asap
0
0
20
@danny_ade_
Danny Adefowora
12 days
@itsbolaji12 Wetin Outsider mean sef?, cause I no sabi wetin dem dey find outside
2
1
22
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
@Tiomoney1308 Normally the production of the Song na 🔥, just get high and be in your feelings while listening to the song, you will hear every instrument and backup voices, too sweet ❤️ funny how people thinks Grammy rate songs based on numbers
0
0
20
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
0
0
20
@danny_ade_
Danny Adefowora
19 days
@reallest_gee @itzbasito Oya take mic, explain wetin him do dem
3
0
19
@danny_ade_
Danny Adefowora
11 days
@77_freeky You’re not even as fly as me, for 2024? Can you imagine 🤡
2
0
18
@danny_ade_
Danny Adefowora
26 days
@oluwadami001 Davido even let Nigeria artists change from gold chains to ice
1
0
18
@danny_ade_
Danny Adefowora
3 months
@Kellybonito_ This her wig sef Dey Muze me 😂😂
2
0
19
@danny_ade_
Danny Adefowora
1 month
0
0
18
@danny_ade_
Danny Adefowora
3 months
@Kellybonito_ @VectorThaViper @APESIN_ATANDA @burnaboy Baba end am with ‘Still’ means say he no regard am before normally 😂
1
0
15
@danny_ade_
Danny Adefowora
19 days
@lifeofolaa December club gbedu don ready. FC lowkey can’t wait for this jam to drop, Thank God I no dey stan rubbish 😂
1
0
17
@danny_ade_
Danny Adefowora
24 days
@reallest_gee @davido just this week, we don celebrate OBO like 5 times, Una no dey see any better thing talk about Una Idolo 🦎 for that una calm nii
1
0
16
@danny_ade_
Danny Adefowora
5 months
@abazwhyllzz @wizkidayo He no see Terri song promote, na person wey no need him help he Dey do eye service for
1
0
17
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
@Kellybonito_ FC Dey label am as wizkid surprise seyi vibes, whereas he beg to perform
1
0
16
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
1
0
15
@danny_ade_
Danny Adefowora
8 days
@lifeofolaa Ajeh How many young children fit sing Wizkid songs word for work like this, Omo the next generation 30BG go too brutal 😂
1
0
18
@danny_ade_
Danny Adefowora
1 month
@RespiratoryDafe @dammiedammie35 They got the orientations from Dr Adedeji
0
0
15
@danny_ade_
Danny Adefowora
4 months
@AlbumTalksHQ Too much Steeze wan wound my Idolo 😂
0
0
15
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
@lifeofolaa Following back asap @danny_ade_
0
0
15
@danny_ade_
Danny Adefowora
29 days
@B0lutife My dear you get passport no mean sey you and Family dey okay, you dey compare Billionaire with you wey dey live on mortgage and shifts abroad
8
0
15
@danny_ade_
Danny Adefowora
26 days
@ManLikeIcey When Davido was giving the whole Africa Hits to dance to back to back most of those artists disrespecting him now were still doing prayer and fasting for their career
1
0
15
@danny_ade_
Danny Adefowora
5 months
@omoteejojo @Fiadeshola_ You too dull, them say you’re pushing 30 and you say you’re just 27 and you Dey bully small pikin wey sabi book pass you smh 🤦‍♂️
0
0
12
@danny_ade_
Danny Adefowora
28 days
@wizkidfc_ @davido Why Wizkid fc page go dey on post notification for Davido posts, Una too dey obsessed
3
0
14
@danny_ade_
Danny Adefowora
18 days
@Kellybonito_ Giving people their credits sometimes can make one not to give up and knowing there’s something you’re doing right, not until the person blow finish you go come dey do fake acknowledgment
0
0
13
@danny_ade_
Danny Adefowora
4 months
@Deejay_Sequence I just Dey vibe the song back 2 back recently, that 2nd verse hard, David vex when he Dey record that second verse
1
0
13
@danny_ade_
Danny Adefowora
4 months
@abazwhyllzz @JAYWONJUWONLO Abazz just Dey everywhere today like Kante 😂
0
0
12
@danny_ade_
Danny Adefowora
3 months
@Adasu_d_gr8 @instablog9ja Does he have with you too?
0
0
12
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
@GucciStarboi But he can go very low to Quote Abazz and still mentioned his Mother 🤷‍♂️
0
1
12
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
0
0
11
@danny_ade_
Danny Adefowora
3 months
@HipTv Anything Davido say to him is always Right to him 😂
0
0
12
@danny_ade_
Danny Adefowora
17 days
@AigbedionIvie @Shez_Weird You can’t sit where ever Imade is sitting, you have to stand up 😂
1
0
12
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
@lifeofolaa Na that Gbuju own sweet me pass, he just use him stupidity koba that innocent Taves
1
0
11
@danny_ade_
Danny Adefowora
2 months
@Kellybonito_ E be like Fireboy wan dey OBO album too 😂
0
0
10
@danny_ade_
Danny Adefowora
1 month
@xx_zamani This one no be Collaboration alone, na Help Davido do, all one them needed Davido Talent and Star power, dem no fit lie say them no dey grateful for these collabs 💯
1
0
11