@yayikanbai
Oya nau - do it right now
Oya nau - we see later
Oya nau - I go revenge
Oya nau - no worry
Oya nau - let’s go
Oya nau - dey deceive yourself
@elmannygram
@instablog9ja
If no be say you be Olodo. You sabi people wey dey live for lekki say most of them no be salary earners. 70% of them don’t even have a legal job they are doing. Wetin you wan go do for there ? And Shey nah only Lagos God create ?
@lushotz
@nocontextfooty
So many. lol
Ronaldo doesn’t leave penalty for teammates to play when he was in Madrid
He claimed Bruno’s goal in the last world cup. lol 😆
@MadamUfuomaa
@riyebaaa
How many women have you seen been put to jail for paternity fraud or false rape allegation ?
Una just wan dey run mouth like tap water
Foolish beings
@_adelefavour
Because you can’t hear what polo G is saying doesn’t mean other guys can’t hear it
If I dey hear pop smoke dem go dey look me like say I dey force am for hostel back then where as I dey hear everything
@prophetswitch
E no go better for all of Una wey dey talk this nonsense
Simon ekpa dey there dey kill una all because of nonsense sit at home , una dey foam for mouth here
E no go better for una once again
@KinqKudos
With TG omori and clearance A peters camera wey dem carry go shoot like say nah Jagun jagun part 2 dem wan do.
Burna boy fans suppose get sense , but I no know say dem useless pass wizkid fans
@Row_Haastrup
Nah mumu go talk say ronaldinho better Messi
Nobody sabi ball reach Messi
Talk one thing wey ronaldinho get pass Messi aside showboating and skills
Goal scoring ?
Passes ?
Chances creation ?
Dribbling ?
Nobody does it like Messi.
Messi is the greatest of all time
@15gig
@Blac_Eve1
Did he put knife on everybody’s neck to invest by force ???
We all know it’s either you lose or gain in that Ponzi scheme.
Una no thank Davido for people wey gain money ooo , but dey blame am for people wey lose.
@issheevenk
@peterndort
Shut up
Simple talk wey he talk
If nah other way round ,
“ Twitter feminist no go allow us hear word “
Next you go talk
“ Can’t you fight too “
Ode talk
Always shifting the goal post
Feminist wey get sense ???
You go first see cow wey go lay egg
@gabbieberyl1
@Badgirl_addy
Who is bullying who now ? For telling her to fix up that she’s fat ? Is that bullying ? For telling her to fix up her dressing that she’s dressing half naked ?
🇨🇭🗣️ Alisha Lehmann (Douglas Luiz's girlfriend):
“I do the same job as Douglas, play for the same club but I earn 100 times less money. It's not fair. It's something that affects me, because I'm a woman...”
[
@Gazzetta_it
via
@ForzaJuveEN
]
Life is dealing with everybody one way or the other
If you come to this app to tweet that you are ending it all blah blah blah
End it my dear
Nah your life