Random_xyz
@bro_szn
Followers
581
Following
16K
Media
278
Statuses
11K
Joined June 2024
@CodeXBT @thebiscolumbo How many sol code dan give una wey una dey suck hin Epon like dis 😹😹.Agege Kdb.
0
0
14
@Charleschidube no argue with person wey no fit afford laptop .Na your cana money be hin dream gadget 😭😭😭😭😭😭😭.
Anon please Grant my wish please . God this is over to you I want this before month ends and I believe you will surely do this for me cause I really need it badly . MAY GOD HELP ME🥲🙏
3
5
7
No make am finish your money oo 🥲.Do small come my side🥲.
@bro_4you Online games won finish my money.
1
2
6
@sol_promise @karoblaq @thebiscolumbo Ajeh I no even expect this kain reply from promise .Whichever one be until they are there as how?.Na celeb hin be or wetin omo this life sha guide😂🤣.
0
0
6
Werey lappy money wey you dey save for 6 months 🤣.If you press 20k out of am you no go see lappy buy oooo🤣😹.
Aza for 20k make @Charleschidube double am if e sure for am.
1
3
4
Na me Boss 🙏🏿.8089472421.Opay.@vendel_jnr.
1
1
3