Wizkid private jet spotted at Ojuelegba earlier this morning !!
Wizkid is such a lowkey guy 🤭 he won’t even post this nor talk about it 🫂🫂 More Flop Less Eggroll my broda 🦅🦅🦅🦅
@winningugo
@rennyxjay
So make we go beat am for u? Both of dey crase wen he dey buy una takeaway u tell us here, now it’s bitterness time u con dey post dey disturb my tl u dey okay so ?
@Incredible_Ted
@ralphdeyforyou
U see that song wey u talk so chai e go far oo Importer and exporter ,Alubarika 3,Napoli like Lagos that three song na confirm ogba
@Paul_gco_blog
@DanielRegha
Well maybe you going trough a lot or a lot Is going trough you,bcos I don’t believe someone at your age can’t even fight brain cancer