Dem no dey hear wizkid gbedu again but hin 2021 album is gaining more streams than your fave best album that was dropped last year. Okay delulu girl 👍🏻
I can’t believe
@xquire0147
dey make this stupid girl cry up and down
U too do ooo👍 quote and comment everywhere with wrong English
Foolish children should advice her to go to school or back to tap tap😂
Mumu say except mayorkun
But nah Davido's signee, Peruzzi dey give him money when ulcer wan kill him😭
No davido signee has complain about ulcers before 🤡
It’s crazy how Terri fit done touch money mucially than any Davido signee ever except for Mayorkun.
Even davido no get pass 1 song wey big pass Soco and it’s Fall.