@the_smallie
If na we go lose 4-0 against Equatorial guninea, na there competition go end oooo,
Everybody go find bus wey go carry dem commot cuz dem go don distrust all international airport for Lagos and abj 😭😂
@bod_republic
Sometimes I just smile at my innocent looks cuz these girls no Sabi how brutal I am if I buzz you from behind giving you abara for yansh 😭