Ábu_abel Profile Banner
Ábu_abel Profile
Ábu_abel

@abu_abel3

Followers
229
Following
594
Media
113
Statuses
1,906

EYIN FANS MII please take me to 1k followers 🙏🏿😫

Lagos, Nigeria
Joined February 2022
Don't wanna be here? Send us removal request.
Explore trending content on Musk Viewer
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@Mbahdeyforyou The wife fit kon dey cheat on ham oo Funny world 😂
2
0
130
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
0
0
71
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
1
0
67
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
Ferran torres making it 3-0
0
8
61
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
0
0
44
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@iammohbad_ After your departure from marlians Na pastor you turn into 🤣😂
30
0
41
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@Naija_PR She go dance tire,she go think say na like b4 wey she trend Nigeria my country if dem don commot for ur back Tie ti tan
2
0
27
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@itzbasito If you love noisy music you gonna fuck with Seyi Zino sing slow and lyrically music
1
3
27
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@Naija_PR This can also be a planned conversation
1
0
13
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@bod_republic Ashewo to me alone with google characters
7
0
10
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@Naija_PR I just love the kid intonation she say the doctor is gonna pop her mom’s tummy with a pin 📌 😂🤣
0
0
10
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
0
0
10
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@AkpraiseMedia Damn this dude is f*ckin rich
2
0
11
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@bod_republic Otipe gan oo Unless am in the toilet battling wit strong 💪 shit
0
0
9
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@ighalojude You look like ur mom Same nostrils
0
0
0
@abu_abel3
Ábu_abel
3 years
Amsterdam eku alejo oluwa burna wa Crowd controller 💯🦍
Tweet media one
Tweet media two
0
1
6
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@BarcaWorldwide He should be He played an incredible game tonight
1
0
5
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@Naija_PR Broke,ugly and introvert
0
0
5
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@officialnairam1 Gonna learn this uk clocking 🤝
3
0
8
@abu_abel3
Ábu_abel
3 years
Where’s this in Lagos state 5k for th egg correct answer Comment with ur account number 😎
Tweet media one
Tweet media two
4
0
7
@abu_abel3
Ábu_abel
3 years
The only show killer in Nigeria 🇳🇬 rn is @burnaboy 🦍 This manchi get the energy 💯❤️he is truly a gorilla 🦍 u can’t lock him in the zoo
Tweet media one
0
1
6
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
Fam this are my two favorite person in the world 🌎,they mean a lot to me and can’t trade them for anything ❤️ With them all things are going to be possible,am happy to have them both sha Don’t mind the pictures it’s been long Since 2018/2019 I think 😂🤣
Tweet media one
Tweet media two
0
0
6
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@Naija_PR Awon werey to reck loan apps 🤣😂
0
1
5
@abu_abel3
Ábu_abel
3 years
@bod_republic Elemi ma wo comma I rest my case
1
0
6
@abu_abel3
Ábu_abel
3 years
Can’t wait for kilometer remix by @BNXN ft @zinoleesky01
0
1
4
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
0
0
5
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
Sadboy 😔😩
Tweet media one
Tweet media two
0
0
5
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@instablog9ja Nigerian artiste no fit do the same Fans gan na the artiste neck and wrist dem go focus on
0
0
5
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@Naija_PR Agbawo businessman sha no use money do wedding with temi
0
0
4
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@Naija_PR Pirates 🏴‍☠️ wey no sabi swim na pako ooo na pako 😂
1
0
5
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@bod_republic Awon ore isonu
0
0
4
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@Sabinus1_ Rest on
0
0
4
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
Quick recovery @RonaldAraujo_4 🙏🏿
Tweet media one
Tweet media two
0
0
5
@abu_abel3
Ábu_abel
3 years
Stop playing E file fun @burnaboy 🦍
Tweet media one
0
0
5
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
Tweet media one
0
0
5
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@officialnairam1 Jo dada:9times Ayewada:1 Owo:1 First time in America:2 Coming:1 Making 15 all together boss
1
0
4
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
Make I see person wey go show me bwess tonight
Tweet media one
0
0
5
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@seyi_vibez Vibes nation is okay and mature
0
0
4
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
Try not to be somebody,try be you Do nothing to impress anyone
1
0
4
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@Naija_PR Endurance and patience
1
0
4
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@knormzzy Marina cms
1
0
4
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
In the process of finding wetin we go chop Make we not encounter wetin go chop us 🙏🏿
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
The goal na to be a handsome guy With raba for hand
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
3 years
So cold outside 🥶❄️
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@asemota She never knew her father is a billionaire
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@ESPNFC Alvarez is the player that’s if he’s going to play
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
Congratulations girlie @hildabacicooks @GWR
Tweet media one
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
In life be humble and try be a good mannered person,the only things human will remember you of is ur generousity and good deed
1
0
4
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
More good life presidential 🍾🎂
Tweet media one
0
0
4
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
There’s difference btw na me give her belle and she get belle for me
1
0
2
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
Na person wey chop belle full dey buy cheese balls inside traffic 🤪
1
0
4
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
Thanks to my 111 followers 🍾🥂
Tweet media one
1
0
4
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@Naija_PR Ki ré 😯
Tweet media one
0
0
4
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@SnehQueenBee Mama jamal is hot asf
0
0
4
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
A little clubbing never killed nobody 🤷‍♂️🌆
Tweet media one
Tweet media two
1
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@MichaelDapaah Seeing this post I thought is a prison snap 🤣
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@bod_republic Ogba don gbe werey 😂
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
Omo today rain get as e be I no kuku see the rain sha🤣 Na for WhatsApp status I know say rain dey fall🤣
1
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
All my friends don dey do yahoo Me I just dey do yauyau 😔😞
1
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@seyi__vibez Hope it’s not filled with Yoruba lyrics
2
0
1
@abu_abel3
Ábu_abel
3 years
Alhamdulilahi isinu don reach #RamadanMubarak
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
3 years
This traffic from V.I to costain/cms ehhh Imagine sitting inside bus for 2hourrrrrs
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@yabaleftonline I don knack on a first date
1
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
No forget the shege wey your eyes see when you dey broke
0
0
2
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
This young artist dey crush on their sef no @BlaqBonez crushing on @ayrastarr @heisrema crushing on @temsbaby
0
0
1
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@bod_republic Congrats gee
0
0
2
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@zinoleesky01 Congrats 🍾
0
0
2
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
The love wey @NaomiCampbell and @Skepta get for @wizkidayo no be Nigeria love #MLLE
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
Nobody give a fuck about what you going through Just keep pushin
0
0
2
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
“Ghetto legend 🙌🏻💯”
1
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
Steady on my grind oh My business I dey mind oh Na money I dey find oh 👌❤️
1
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
Happy eid Mubarak 🕌to all Muslim outside
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@Yomi0930 @ustinangelo Omo this lady no wound me with laughter 😂
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@AkpraiseMedia Make dem check this guy He don dey get touch
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@officialnairam1 Baba you no do well ohh I just dey
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
3 years
Na @cuppymusic be my new babe bayiii 🥰😂
Tweet media one
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
Mio bolanle but mofe jibola Ki awon omo mi le je jibola 🙏🏿
1
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@Naija_PR Na mannequin dey untop bed
1
0
0
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@instablog9ja Emiliano rora
0
0
2
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
Rip 💔
@instablog9ja
Instablog9ja
1 year
Nollywood Actress, Cindy Amadi, has passed on
Tweet media one
1K
663
8K
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@iammohbad_ Broo better sing good melody and leave this talk about they after you
3
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
Me : ebi pami Sapa: shey wan je gbese 😔😢
0
0
2
@abu_abel3
Ábu_abel
3 years
It’s belong @rexxiepondabeat give us bangers
0
1
2
@abu_abel3
Ábu_abel
3 years
God no go make we see POVERTY wey go make u dey sell head of fish and fowl head
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
3 years
My baby Is +1 happy birthday dear wullnp in greatness dear Your dua’s will go a long way peeps
Tweet media one
Tweet media two
Tweet media three
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@officialnairam1 What are we using to celebrate this great day 💨
1
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
Food 🥘 is essential for all humans
Tweet media one
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
85% of Nigerian guys don get ring light for house 🏠 I thought it’s meant for ladies alone 🤣
2
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
1 year
@Naija_PR Dem wan kill us with light for here
0
0
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
My phone dey Airplane mode ✈️ Person wey I borrow money from don too dey disturb me with call 📱
0
1
3
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@RemaStats Why are they screaming his name like Yoruba children
0
0
2
@abu_abel3
Ábu_abel
2 years
@Sir_Nercedy @adisaolashile Bro he said he has made amendments by deleting the post What are your gains if you ruin his account Not that you are even righteous,Ramadan came all of you decide to be the righteous person
1
0
3